onchedu at 16-07-2010 05:09 PM (14 years ago) (m) Na globalization cos am. Women wey resemble women no too plenty again and how many men wan marry woman wey resemble man pass woman wey she suppose be? Posted: at 16-07-2010 05:09 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mat-James at 16-07-2010 05:25 PM (14 years ago) (m) @ Ochendu, wetin u mean? ehh na ogbanje u wan marry? d one u de see, na wetin dem b? Posted: at 16-07-2010 05:25 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
is just that girls think so many stuff...at the end of the day,..a guy will use u,..u will become talk...lol Posted: at 16-07-2010 05:26 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
eagleseyez at 16-07-2010 05:35 PM (14 years ago) (m) no be small thing
>>>>>>>>>>>^&%&)(* Posted: at 16-07-2010 05:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
OK... Posted: at 16-07-2010 05:37 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
onchedu at 16-07-2010 05:39 PM (14 years ago) (m) Mat-james U read wetin i talk very well abi broken english dey hard u to understand? Posted: at 16-07-2010 05:39 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
eagleseyez at 16-07-2010 05:39 PM (14 years ago) (m) Na globalization cos am. Women wey resemble women no too plenty again and how many men wan marry woman wey resemble man pass woman wey she suppose be?
Big sense dey for dis talk
if u follow dem talk, dem go tell u say, what a man can do, dem sabi am pass man i tire o Posted: at 16-07-2010 05:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
erikaakpan at 16-07-2010 05:42 PM (14 years ago) (f) Many ladies are not getting husbands simply because they are responsible for their misfortunes. Men are very observant when it comes to marrying any lady and this is what all single ladies should know. In order to get husbands, many ladies are jumping from church to church even sowing seeds to pastors year to year and yet husbands are not coming.
i don marry already
Flirtation: Attention without intention. Posted: at 16-07-2010 05:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sexy_error at 16-07-2010 05:44 PM (14 years ago) (f) Many ladies are not getting husbands simply because they are responsible for their misfortunes. Men are very observant when it comes to marrying any lady and this is what all single ladies should know. In order to get husbands, many ladies are jumping from church to church even sowing seeds to pastors year to year and yet husbands are not coming.
just this.. Posted: at 16-07-2010 05:44 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mat-James at 16-07-2010 05:45 PM (14 years ago) (m) Mat-james U read wetin i talk very well abi broken english dey hard u to understand?
Nna, let me consult my dictionary for some of the words again. Posted: at 16-07-2010 05:45 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Na globalization cos am. Women wey resemble women no too plenty again and how many men wan marry woman wey resemble man pass woman wey she suppose be?
WHAT THEY HELL?... Posted: at 16-07-2010 05:46 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
onchedu at 16-07-2010 05:51 PM (14 years ago) (m) Yes... They hell no be small. Posted: at 16-07-2010 05:51 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
THAT IS SOME BULLSHIT THAT U JUST LAYED OUT...WHERE HAVE U BEEN?..TO THE SAME HOUSE AND ALL IDENTICAL SISTERS OR SOMETHING?... Posted: at 16-07-2010 05:56 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
chik001 at 16-07-2010 06:07 PM (14 years ago) (m) Men don finish...too many women. Posted: at 16-07-2010 06:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
didi308 at 16-07-2010 10:50 PM (14 years ago) (f) mm well idont think so i think becoz wemen are too choosy remember a husband is someone you have to be with for the rest of your life also wemen are in search of perfection and remember no one is perfect wut we look for in a man is not very few men poses all the qualities that's the only thing that keeps us single and remember no one wants to be married and divorced in a a weeks time so search search and keep searching and time runs when you realize you are in your 40s ooopssssssssssssss Posted: at 16-07-2010 10:50 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ceejay58 at 16-07-2010 11:21 PM (14 years ago) (m) mr available here. Posted: at 16-07-2010 11:21 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ezchusa at 5-01-2013 07:18 PM (12 years ago) (m) Ok
I'm the latest currency, banks are scared of losing me....Ezchusa i'm Kingest  Posted: at 5-01-2013 07:18 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Swtezvikky at 5-01-2013 09:38 PM (12 years ago) (f) Bad market Posted: at 5-01-2013 09:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Swtezvikky at 5-01-2013 09:38 PM (12 years ago) (f) Bad market Posted: at 5-01-2013 09:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shydaimma at 7-01-2013 10:49 AM (12 years ago) (f)
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 7-01-2013 10:49 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |