South Africa Deports 47 Nigerians (Page 5)

Date: 22-07-2010 9:26 am (14 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 3 4 [5] 6 7
- onyiis at 23-07-2010 01:51 PM (14 years ago)
(f)
Other African countries are doing their job by deporting illigal immigrants but Nigerian goverment is bussy loothing the treasury .

Posted: at 23-07-2010 01:51 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- miko_pack at 23-07-2010 02:06 PM (14 years ago)
(m)

eeehhhh,no wahala oo u na welcome. bt d tin be say as SOUTH don carry una com back to naija,mak una no go stay 4 house oooo,..mak una com mak we join hand for dis army robber wey i dey do,na only 47 una dey,den plus my 10men wey i first get,making57,i get prenty guns and after all na 36 states we get hera,so we go shera ourselves dey doam,---abi no be so BOBO? aahh na so bross,i baw 4 u oo,all na work...bt u fit callam enytin u like shaa...
Posted: at 23-07-2010 02:06 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- onyiis at 23-07-2010 02:30 PM (14 years ago)
(f)
wahala !!!

Posted: at 23-07-2010 02:30 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Boswilly at 23-07-2010 04:18 PM (14 years ago)
(f)
To hell with SA!! what an humiliation?  >:(I don't blame them, had it been Nigeria too has started deporting, we will gain respect frm all these small countries. Sad Sad
Posted: at 23-07-2010 04:18 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- mat-James at 23-07-2010 04:23 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: meeki on 22-07-2010 07:40 PM
Quote from: mat-James on 22-07-2010 07:33 PM
Quote from: meeki on 22-07-2010 07:29 PM
which town abeg?..no vex oo

around d corner
so..na you dey always call me for fone,dey tell me say u be my uncle from london?....if i see ur call again...na efcc straight..make u tell them hw many people u don do 4-1-10 !!

Ahh, so me no bi your uncle?
u wan deny me?
 
Posted: at 23-07-2010 04:23 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- meeki at 23-07-2010 04:32 PM (14 years ago)
(m)
original uncle wey dey hide im fone no.dey call im cousin!!
Posted: at 23-07-2010 04:32 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- ebonykc at 23-07-2010 05:04 PM (14 years ago)
(m)
men dis is phyuking,wetin man go do now,naija no just easy at all,wetin dot work for now just go like dat ,one of my friends there family sell all wat they have to send him to south africa,see now wetin den go do now,God dat see all wat u people suffer and struggle for will surely open a better ways [amen]
Posted: at 23-07-2010 05:04 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- meeki at 23-07-2010 05:14 PM (14 years ago)
(m)
lol
Posted: at 23-07-2010 05:14 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- silviabells at 23-07-2010 05:59 PM (14 years ago)
(f)
i dem tried for our counter naija coz if is a good pple will not be traveling to follow
African country to the exstend that they will not like to come back to naija.
Posted: at 23-07-2010 05:59 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- silviabells at 23-07-2010 06:01 PM (14 years ago)
(f)
i dem tried for our counter naija coz if is a good place  pple will not be traveling to  fellow
African country to the extend that they will not like to come back to naija.
Posted: at 23-07-2010 06:01 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- meeki at 23-07-2010 06:04 PM (14 years ago)
(m)
ok
Posted: at 23-07-2010 06:04 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- devid75 at 23-07-2010 06:42 PM (14 years ago)
(m)
wahala dey na so armrobbery go full for dat country now, god abeg oh a beg ohh
Posted: at 23-07-2010 06:42 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- meeki at 23-07-2010 06:55 PM (14 years ago)
(m)
hisss
Posted: at 23-07-2010 06:55 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- princedafe at 23-07-2010 10:30 PM (14 years ago)
(m)
big deal
Posted: at 23-07-2010 10:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sweetpine4u at 24-07-2010 05:21 AM (14 years ago)
(m)
brothers..and sisters there is no need to talk much on these issues, me am training myself to be a sniper..please i want you to list the names of those bad heads in the government...becuase those you think are they leaders dont even believe they are they leaders to make change.. they think to make a good citizen someone must die or its very hard.. i want you to give me thier names and i will get them down one by one until others learn lesson..
Posted: at 24-07-2010 05:21 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- pascallo20 at 24-07-2010 04:05 PM (14 years ago)
(m)
kai, even s/a
Posted: at 24-07-2010 04:05 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- xavierlove at 24-07-2010 04:06 PM (14 years ago)
(m)
even south africa pity for them , them for even jail them once dem enter Nija , at least our useless government will do some hasty to help the situation, go to lagos and see alot of Indian, chinese and even american illegal immigrants, the nigerian government are only after the investments of the foreigners ,at the expense of there countries image...why am i even a Nigerian, I suppose be Ghanian or even Congolese...lolz lolz...sorry to those involved in the repatration, na una country cause am
Posted: at 24-07-2010 04:06 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- lastdonn at 24-07-2010 06:38 PM (14 years ago)
(m)
nigerian guy dey phyuk up in other countire they live,so you dont ve to blame southafrican people ok,they are sanitizing their country,if you see what this guys are doing in abraod you go say make all of them go to life jail.i am sure of this.
Posted: at 24-07-2010 06:38 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- villar at 24-07-2010 09:04 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: devid75 on 22-07-2010 11:17 AM
small time u go hear say   somailian deported 50 nigeria, by then if any body asked me are u from nigeria i will just tell him im from avrycoast  abijan ivoria......so dat i free myself from shame


looool
Posted: at 24-07-2010 09:04 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- villar at 24-07-2010 09:08 PM (14 years ago)
(m)
small south african still de deport naija person when will this rubbish stop....naija this is a wake up call 4 u
Posted: at 24-07-2010 09:08 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7

Featured Discussions