West African Footballer of The Year (Page 4)

Date: 22-07-2010 9:36 am (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 3 [4]
- AskGod at 25-07-2010 05:25 PM (13 years ago)
(m)
Didier Drogba   - Cote d’Ivoire Whom the cup fit.
Posted: at 25-07-2010 05:25 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kayfem at 25-07-2010 07:32 PM (13 years ago)
(m)
Ahhhhhhhhhhhhh! ehhhhhhhhhhhhhh!people no sabi football faaaaa wetin ayew don play wey dey go give am football award hummmmmmmmmmm! answer me now abi you people no see the work Drogba do for chelsea this season ahhhhhh i don they wounder self say some people no dey watch ball na the back of the T V some they watch even asamoah Gyan better pass him. and even that one wey people dey call yakubu too dey there who dey share this thing self yakubu wey they suppose to give the best miss of the century too they nominated ahhhhh. no no no no i don they vex make una beg me oooooooooooooooo well my vote goes to Didier Drogba of  Cote d’Ivoire. if you like say make them give it to Xavi or fernado TORRESI you go tell me whether they dey play inside west africa by the way self i dey craz
Posted: at 25-07-2010 07:32 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- simonbunde at 26-07-2010 12:11 PM (13 years ago)
(m)
ayew Ghana should be the right person to be awarded. hi is the best for the tournament.
Posted: at 26-07-2010 12:11 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- sammyleecuc at 26-07-2010 01:41 PM (13 years ago)
(m)
wat has didier Drogba done?Just to lose a glittering chance at the End of d match Against Portugal dats all,so Ayew deserves d Award
Posted: at 26-07-2010 01:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dave101 at 27-07-2010 10:40 AM (13 years ago)
(m)
i think it should be given to either muntari or drogba ......but y should they shrtlist OGA YAKUBU abeg abeg make dem remove am fast ...
Posted: at 27-07-2010 10:40 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- agabs at 27-07-2010 02:29 PM (13 years ago)
(m)
Thank God I do not take football seriously. ha ah ah haah. Am chilling with Robert Ludlum right now. I should always have Dean or Stephen around. I aint missing out.
Posted: at 27-07-2010 02:29 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sammyleecuc at 27-07-2010 07:16 PM (13 years ago)
(m)
If u cant beat them why cant you just join them...and be a Football fanatic lol
Posted: at 27-07-2010 07:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- meeki at 27-07-2010 07:23 PM (13 years ago)
(m)
life pattern differs
Posted: at 27-07-2010 07:23 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sammyleecuc at 27-07-2010 08:42 PM (13 years ago)
(m)
Okay ooo
Posted: at 27-07-2010 08:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- pawpawly905 at 27-07-2010 08:59 PM (13 years ago)
(m)
Hello naija people,why are they nominate Yakubu ,wetin dis Guy don do for dis country sef,the worst striker of S.A world cup,i beg  ,they should delete that name from the list.anyway.if i should vote i give it to mikel obi
Posted: at 27-07-2010 08:59 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- williamsuche81 at 6-09-2010 09:08 AM (13 years ago)
(m)
i dont have 2 much 2 say, i give it ayew.
Posted: at 6-09-2010 09:08 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- dickman2 at 11-06-2012 07:24 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 11-06-2012 07:24 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 11-06-2012 07:25 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 11-06-2012 07:25 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4]