Posted: at | |
| |||||
bros unto which levels u d yarn Reply
| |||||
bros u dey vex oooooo why come talk say we dont have spirit of love me i get plenty, plenty spirit of love even more than u can emagine let me display just one Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
GIRLS OF NAIJA DID I DO A MISTAKE IF I GET MARRIED TO A WHITE LADY? Reply
| |||||
WHATS MAKES U COME HERE SINCE U CLAM U HAVE LOVE,DONT U HAVE A B F? Reply
| |||||
no bi bf we dey talk about now u done carry come ooooooo Reply
| |||||
Quote from: princemech on 2-10-2008 03:39 PM NIAJA GIRLS WHY U GIRLS DONT HAVE SPRITE OF LOVE? abeg oo u talk true we no get the SPRITE OF LOVE BUT WE GET THE SPIRIT OF LOVE AND OF GOD.. LOL
| |||||
Quote from: prencess on 2-10-2008 03:56 PM bros u dey vex oooooo why come talk say we dont have spirit of love me i get plenty, plenty spirit of love even more than u can emagine let me display just one ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() he know se u get but he talk se na sprite of love we no get so i dey broke u fit lend me money make i go buy tat sprite of love show am ... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
ask the o, my bro i tank god say u don fellow see watin me i de see, tomorrow now u gr them say de love but where love the i no no Reply
| |||||
Sprite? Reply
| |||||
lol Reply
| |||||
u too naija boys why do u have the spirit of lust? Reply
| |||||
Quote from: mmemshima on 3-10-2008 02:08 PM u too naija boys why do u have the spirit of lust? sis u for put sprite na no be spirit to comrespond to his post ... lol ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: princemech on 2-10-2008 03:39 PM NIAJA GIRLS WHY U GIRLS DONT HAVE SPRITE OF LOVE? it left them after EVE cheated on ADAM ![]()
| |||||
Quote from: mazi on 3-10-2008 02:10 PM Quote from: princemech on 2-10-2008 03:39 PM NIAJA GIRLS WHY U GIRLS DONT HAVE SPRITE OF LOVE? it left them after EVE cheated on ADAM ![]() u mean the sprite .. ![]()
| |||||
U're Right! My Ex GF no dey like to Drink Sprite Dat time. l was always wondering why ReplyNow u don Give me the Answer, thank you very much my Broda WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
lmao... Reply
| |||||
Quote from: philomena87 on 3-10-2008 02:11 PM Quote from: mazi on 3-10-2008 02:10 PM Quote from: princemech on 2-10-2008 03:39 PM NIAJA GIRLS WHY U GIRLS DONT HAVE SPRITE OF LOVE? it left them after EVE cheated on ADAM ![]() u mean the sprite .. ![]() ![]()
| |||||
lol lol Reply
| |||||
sprite is new. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)