When Bleaching Goes Wrong: Eucharia Anunobi (Page 4)

Date: 24-07-2010 10:29 am (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 3 [4] 5 6 7
- esonu at 26-07-2010 03:39 PM (13 years ago)
(m)
I DEY COME

Posted: at 26-07-2010 03:39 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- lil4real at 26-07-2010 03:47 PM (13 years ago)
(f)
Una gossipe don too much 4 this site sef.Nobi una advice am say make she bleech? now una don turn around to make fun of her Backbiters........But come o,why d face com wowo so.na so bleaching dey do? Abi na old age? i dont mean to gossip
Posted: at 26-07-2010 03:47 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- waco at 26-07-2010 04:52 PM (13 years ago)
(m)
SEE AS SHE COM KEEP FACE LIKE NISE MASQUERADE

Posted: at 26-07-2010 04:52 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- damzzie at 26-07-2010 05:40 PM (13 years ago)
(f)
she was already light anyway
Posted: at 26-07-2010 05:40 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- esoo at 26-07-2010 05:43 PM (13 years ago)
(m)
what she likes....do not appreciate the handi-works of God in her life...so she choose to bleach or burn her skin
Posted: at 26-07-2010 05:43 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- adamommy at 26-07-2010 11:23 PM (13 years ago)
(f)
Na only am una see,wut of nkeiru anumudu and uche obodo,wey wan spoil her skin
Posted: at 26-07-2010 11:23 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- rogermasses at 27-07-2010 07:55 AM (13 years ago)
(f)
this gossip is too cheap. you people should link us to something meaningful that will better the lives of Nigerians, add to knowledge and get us thinking innovatively. u get tym to dey discuss peolple life.
Posted: at 27-07-2010 07:55 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- menasokocha at 27-07-2010 10:08 AM (13 years ago)
(m)
na so,u cant cheat nature that's the result of bleaching when u get old,is  aleason to those young yonths who wat's to turn to white,pls lets be pround of colour.
Posted: at 27-07-2010 10:08 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- babebose at 27-07-2010 10:35 AM (13 years ago)
(f)
this is just one of the end products of bleaching. at least, she should be grateful it wasn't skin cancer. i hope anyone planning to do it should think twice. at the very least, you end up with wrinkles and premature aging.
Posted: at 27-07-2010 10:35 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- onyiln at 27-07-2010 10:40 AM (13 years ago)
(f)
Too bad ladys pls take note.
Posted: at 27-07-2010 10:40 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- onyiln at 27-07-2010 10:43 AM (13 years ago)
(f)
Too bad ladys take note
Posted: at 27-07-2010 10:43 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kunlefrsc at 27-07-2010 01:33 PM (13 years ago)
(m)
Thats just her stupidity, she is pretier before than now
Posted: at 27-07-2010 01:33 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- omorewa at 27-07-2010 04:47 PM (13 years ago)
(f)
wow, she damn too beautiful  Grin Grin

Posted: at 27-07-2010 04:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ginika10245 at 27-07-2010 04:56 PM (13 years ago)
(m)
hello miss ANUNOBI your very stupid by changing  your nice colow i cant belive that this is the woman i know in Nigerian Nollywood if this is the woman i know she must be crezzy phyuk her mother phyuker
Posted: at 27-07-2010 04:56 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- meeki at 27-07-2010 06:03 PM (13 years ago)
(m)
hey newbie !! na phyuk her mother phyuker u take welcome urself for NP...na waoo
Posted: at 27-07-2010 06:03 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- ebonny70 at 27-07-2010 06:11 PM (13 years ago)
(f)
na waoo, and people been dey say i be the black version of this woman... ewoooo, God i beg, make anything no change my ebonny skin ooo....
Posted: at 27-07-2010 06:11 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- meeki at 27-07-2010 06:29 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: ebonny70 on 27-07-2010 06:11 PM
na waoo, and people been dey say i be the black version of this woman... ewoooo, God i beg, make anything no change my ebonny skin ooo....

eby don mand them..anybody wey no confirm this ur beautiful face must be enemy of pro !! MAINTAIN UR SKIN JOO
Posted: at 27-07-2010 06:29 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- mat-James at 27-07-2010 06:46 PM (13 years ago)
(m)
frying pan 2 fire,
tinkin dat she will be more beautiful,
rather turning like a mickey mouse
Posted: at 27-07-2010 06:46 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- meeki at 27-07-2010 06:54 PM (13 years ago)
(m)
 ok
Posted: at 27-07-2010 06:54 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Bismack at 28-07-2010 01:40 AM (13 years ago)
(m)
D woman too dey pack cream 4 her body...like corpse.
Posted: at 28-07-2010 01:40 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7