I invited one guy called bro lagbaja come my church one sunday.after the message na him my pastor say "if u want to give ur life to christ please come out" this guy came out whole heartedly & gave his life to christ.you know all this pastors them wey dey look 4 members now.the next sunday as we come church na him my pastor say bro lagbaja come and lead us in praise and worship.bro lagbaja come dey confuse.as he hold the microphone na him my pastor say bro lagbaja i know u can do better than this.bro lagbaja come say yes pastor.me i come surprise because i never see uncle lala as we dey call am sing gospel music before.pastor come find trouble say start with any song. o boyyy! na I'm uncle lala start oo,hmmmmmmm , u know song wey him sing "THIS IS SUPER STORYYYYYYYYYYYYY A LIFE OF , " abeg una fit help me complete am. as if that one no do, my pastor come say ok take another worship song uncle lala come sing "THIS NA TEMPTAaaaaaaaaaTION WITH A LITTLE CONFUSION, "
Posted: at 3-10-2008 02:12 PM (16 years ago) | Upcoming
signalputte at 5-10-2008 10:57 PM (16 years ago) (m)
I like dat babygal...yu just made ma day brighter....
Posted: at 5-10-2008 10:57 PM (16 years ago) | Upcoming
i think you want to say funny things, please number one change that picture cos u self look like anti tamedu, u and broda lagbaja fit una self. please go find one chair make u sidown for ground dey chop kulikuli, no write any joke for here he no sweet shio shio. ha. ha pele, baba odomode brin were.
Posted: at 10-10-2008 12:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac
@grin-genius-guy you to wicked.wetin the poor girl do you now?abi you don toast am she no come gree.guy take am easy...no end her comedy career before she take off
Posted: at 10-10-2008 01:06 PM (16 years ago) | Newbie
@grin-genius-guy you too wicked.wetin the poor girl do you now?abi you don toast am she no come gree.guy take am easy...no end her comedy career before she take off
Posted: at 10-10-2008 01:08 PM (16 years ago) | Newbie
rezimero at 12-10-2008 06:34 PM (16 years ago) (m)
Quote from: grin_genius4lif on 10-10-2008 12:09 PM
Quote from: Sillyjokker on 5-10-2008 11:47 PM
Not funny, this one dry
i think you want to say funny things, please number one change that picture cos u self look like anti tamedu, u and broda lagbaja fit una self. please go find one chair make u sidown for ground dey chop kulikuli, no write any joke for here he no sweet shio shio. ha. ha pele, baba odomode brin were.
Quote from: bonjovi on 10-10-2008 01:08 PM
@grin-genius-guy you too wicked.wetin the poor girl do you now?abi you don toast am she no come gree.guy take am easy...no end her comedy career before she take off
bonjovi grin-genius-guy was referring to sillyjoker's quote not omotola's joke!
Posted: at 12-10-2008 06:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac