onyiis at 30-07-2010 11:45 AM (14 years ago) (f) poster give us her address we wan send elders in the forum to her father
Heheheeeeeeee her father dey for NP ?
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 30-07-2010 11:45 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 30-07-2010 11:47 AM (14 years ago) (f) until u pay finish b4 dem go release ha
I NO PAY AGAIN, I WAN PAY ONYIIS THE BALANCE. SHE DON GREE. AT LEAST SHE FIND PASS YOU.heheheeeeeeeee i see say u don come confuse small , so u no love her sef ?
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 30-07-2010 11:47 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 30-07-2010 11:49 AM (14 years ago) (f) lol
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 30-07-2010 11:49 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Inemx at 30-07-2010 11:52 AM (14 years ago) (m) poster give us her address we wan send elders in the forum to her father
Heheheeeeeeee her father dey for NP ? NO PAPA NA PASTOR, NO BE PLAYBOY Posted: at 30-07-2010 11:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Inemx at 30-07-2010 11:53 AM (14 years ago) (m) I SWAER I WAKE UP FROM DREAM SEE YOU. MY PASTOR MUST HEAR THIS Posted: at 30-07-2010 11:53 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyiis at 30-07-2010 11:54 AM (14 years ago) (f) But wetin you wey be playboy go find for pastor house ?
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 30-07-2010 11:54 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 30-07-2010 11:56 AM (14 years ago) (f) I SWAER I WAKE UP FROM DREAM SEE YOU. MY PASTOR MUST HEAR THIS You never wake u oooo !!! sleep again and wake up properly !
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 30-07-2010 11:56 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
boy, just give ur wife a deadline to appear in her matrimonial home or get the marriage busted. Posted: at 30-07-2010 11:57 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Inemx at 30-07-2010 11:59 AM (14 years ago) (m) But wetin you wey be playboy go find for pastor house ?
THE PASTOR NA MY PAPA OLD FRIEND... YOU KNOW THE LINK. Posted: at 30-07-2010 11:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 30-07-2010 11:59 AM (14 years ago) (f) until u pay finish b4 dem go release ha
I NO PAY AGAIN, I WAN PAY ONYIIS THE BALANCE. SHE DON GREE. AT LEAST SHE FIND PASS YOU.Onyiis so na u wan collect half bride price? ma own na complete full one oo Posted: at 30-07-2010 11:59 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 30-07-2010 12:00 PM (14 years ago) (f) ok
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 30-07-2010 12:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyiis at 30-07-2010 12:02 PM (14 years ago) (f) But wetin you wey be playboy go find for pastor house ?
THE PASTOR NA MY PAPA OLD FRIEND... YOU KNOW THE LINK.Heheheeeeeee i now see so tell your papau know want marry again
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 30-07-2010 12:02 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 30-07-2010 12:04 PM (14 years ago) (f) until u pay finish b4 dem go release ha
I NO PAY AGAIN, I WAN PAY ONYIIS THE BALANCE. SHE DON GREE. AT LEAST SHE FIND PASS YOU.Onyiis so na u wan collect half bride price? ma own na complete full one oo No mind him , he think say he go fit pay my price ? My own be double full price for the elders and after when i come his house we go stay two months no f*******............................
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 30-07-2010 12:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 30-07-2010 12:05 PM (14 years ago) (f) soteyyyyyyyyyyyy dem dey see for dream, i no jelous ooo Posted: at 30-07-2010 12:05 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Inemx at 30-07-2010 12:06 PM (14 years ago) (m) until u pay finish b4 dem go release ha
I NO PAY AGAIN, I WAN PAY ONYIIS THE BALANCE. SHE DON GREE. AT LEAST SHE FIND PASS YOU.Onyiis so na u wan collect half bride price? ma own na complete full one oo ...BUT I FIT PAY IN FULL IF YOU SURE SAY YOU GO ARRANGE IN FULL TOO Posted: at 30-07-2010 12:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 30-07-2010 12:08 PM (14 years ago) (f) okey ooo Posted: at 30-07-2010 12:08 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 30-07-2010 12:09 PM (14 years ago) (f) inem go finish the one wey u pay remain Posted: at 30-07-2010 12:09 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Inemx at 30-07-2010 12:10 PM (14 years ago) (m) soteyyyyyyyyyyyy dem dey see for dream, i no jelous ooo
I NO LIE, ASK AM WELL. I MEAN ONYIIS Posted: at 30-07-2010 12:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 30-07-2010 12:12 PM (14 years ago) (f) heeheheheheheh love in tokyo Posted: at 30-07-2010 12:12 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 30-07-2010 12:14 PM (14 years ago) (f) heheheeeeeeeeee
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 30-07-2010 12:14 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |