Inemx at 2-08-2010 04:16 PM (14 years ago) (m) WOMEN GET HEART, I SWEAR! MEN MAKE UNA SHINE UNA EYES O, THEM GO CARRY BELLE FOR THIEF CARRY COME YA HOUSE AND YOU NO GO KNOW. MEN, MAKE UNA DE MARK CALENDER AS UNA DE DO AM O. Posted: at 2-08-2010 04:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wallas at 2-08-2010 04:32 PM (14 years ago) (m) na bcos of u i dey talk ooo u wey sabi do
WHO? wetin? i call ur name? abi u wan DO? Posted: at 2-08-2010 04:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 2-08-2010 04:35 PM (14 years ago) (m) WOMEN GET HEART, I SWEAR! MEN MAKE UNA SHINE UNA EYES O, THEM GO CARRY BELLE FOR THIEF CARRY COME YA HOUSE AND YOU NO GO KNOW. MEN, MAKE UNA DE MARK CALENDER AS UNA DE DO AM O.
Exactly! Dis is why l always advise dat men should always try and Follow a Woman's Cycle
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 2-08-2010 04:35 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 2-08-2010 04:35 PM (14 years ago) (f) Reply |
sophiebaby at 2-08-2010 04:37 PM (14 years ago) (f) WOMEN GET HEART, I SWEAR! MEN MAKE UNA SHINE UNA EYES O, THEM GO CARRY BELLE FOR THIEF CARRY COME YA HOUSE AND YOU NO GO KNOW. MEN, MAKE UNA DE MARK CALENDER AS UNA DE DO AM O.
Exactly! Dis is why l always advise dat men should always try and Follow a Woman's Cycle u right bro
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 2-08-2010 04:37 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Inemx at 2-08-2010 04:38 PM (14 years ago) (m) I THANK GOD SAY MY PHONE GET CALENDER, AND MY POCKET I DE ALWAYS MEET CONDOM. NOTHING DO ME. Posted: at 2-08-2010 04:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 2-08-2010 04:40 PM (14 years ago) (f) lol. na u sabi
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 2-08-2010 04:40 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Inemx at 2-08-2010 04:52 PM (14 years ago) (m) BUT DOES IT MEAN THAT SHE LIKE THE ONE WITH COMDOM? OR SHE DID NOT LIKE THE MAN SHE ACCEPTED TO MARRY? OR SHE WAS DESPERATE FOR A CHILD? Posted: at 2-08-2010 04:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
See them........
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 2-08-2010 05:05 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Inemx at 2-08-2010 05:07 PM (14 years ago) (m) See them........
DP, HOW OLD ARE YOU?.................. NO VEX O Posted: at 2-08-2010 05:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 2-08-2010 05:11 PM (14 years ago) (m) Go Check her Profile
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 2-08-2010 05:11 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 2-08-2010 05:18 PM (14 years ago) (f) lol
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 2-08-2010 05:18 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Inemx at 2-08-2010 05:20 PM (14 years ago) (m) lol
ALL HER PIX DE OLD. Posted: at 2-08-2010 05:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 2-08-2010 05:23 PM (14 years ago) (f) hmmmm INEM INEM INEM...
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 2-08-2010 05:23 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Inemx at 2-08-2010 05:30 PM (14 years ago) (m) hmmmm INEM INEM INEM...
NNE, THIS MY NAME DE SWEET YOU O Posted: at 2-08-2010 05:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 3-08-2010 09:07 AM (14 years ago) (f) after all ya name no be sweet?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 3-08-2010 09:07 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 3-08-2010 09:11 AM (14 years ago) (f) hmmmmm Posted: at 3-08-2010 09:11 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 3-08-2010 09:20 AM (14 years ago) (f) whts d hmm for.. u mess dia?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 3-08-2010 09:20 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
solojaro at 3-08-2010 09:29 AM (14 years ago) (m) WOMEN GET HEART, I SWEAR! MEN MAKE UNA SHINE UNA EYES O, THEM GO CARRY BELLE FOR THIEF CARRY COME YA HOUSE AND YOU NO GO KNOW. MEN, MAKE UNA DE MARK CALENDER AS UNA DE DO AM O.
Exactly! Dis is why l always advise dat men should always try and Follow a Woman's Cycle So we men should not always trust the condom. Abi! Posted: at 3-08-2010 09:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Michro at 3-08-2010 09:36 AM (14 years ago) (m) There is no need for stress, Pregnancy is not mine, so I can't welcome a pre-marital, illegal pregnancy that is not even mine.
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 3-08-2010 09:36 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |