She Bought dat Box of Condoms cos she Believes l'm Cheating and she wants me to do it with Protection
Una no get the Message?

ur nyash go blow ooo...
IF THIS THIS KIND THING HAPPEN TO YOU , WETIN YOU GO THINK OF?
Posted: at | |
Quote from: wallas on 4-08-2010 05:10 PM Quote from: blessedme on 4-08-2010 05:05 PM Quote from: Kennee on 4-08-2010 05:03 PM @Blessedme and Divine P Any way na gift shaShe Bought dat Box of Condoms cos she Believes l'm Cheating and she wants me to do it with Protection Una no get the Message? ![]() ur nyash go blow ooo... IF THIS THIS KIND THING HAPPEN TO YOU , WETIN YOU GO THINK OF?
| |||||
i go save am 4 bank for my son when him grow up Reply
| |||||
BUT WAIT, WETIN GO BE MY FIRST THOUGHT, ...ABI SUSPECT ME? Reply
| |||||
me i go use am do birthday gift 2 everybody wey wish me happy birthday.......lool Reply
| |||||
Quote from: wallas on 4-08-2010 05:18 PM i go save am 4 bank for my son when him grow up AT LEAST FOR CONTINIOUS PROTECTION, ABI? LOL.
| |||||
u know every... Replyhope u don buy plenty pcks for ur pikin
| |||||
Quote from: mykelly on 4-08-2010 05:21 PM me i go use am do birthday gift 2 everybody wey wish me happy birthday.......lool AT LEAST DEVIDENT OF GOOD ''RUNS''
| |||||
Quote from: Inemx on 4-08-2010 05:19 PM BUT WAIT, WETIN GO BE MY FIRST THOUGHT, ...ABI SUSPECT ME? Yes na, dat'll be the First Thought WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: wallas on 4-08-2010 05:27 PM u know every... hope u don buy plenty pcks for ur pikin MY PIKIN NA REV. FR. AND REV SIS.
| |||||
Quote from: Kennee on 4-08-2010 05:30 PM Quote from: Inemx on 4-08-2010 05:19 PM BUT WAIT, WETIN GO BE MY FIRST THOUGHT, ...ABI SUSPECT ME? Yes na, dat'll be the First Thought SO HOW YOU GO TAKE GO APPROACH AM FOR HOUSE, ABI YOU GO PRETEND DRUNK?
| |||||
Quote from: Inemx on 4-08-2010 05:31 PM Quote from: wallas on 4-08-2010 05:27 PM u know every... hope u don buy plenty pcks for ur pikin MY PIKIN NA REV. FR. AND REV SIS. how many children ur children don born?
| |||||
Quote from: Inemx on 4-08-2010 05:34 PM Quote from: Kennee on 4-08-2010 05:30 PM Quote from: Inemx on 4-08-2010 05:19 PM BUT WAIT, WETIN GO BE MY FIRST THOUGHT, ...ABI SUSPECT ME? Yes na, dat'll be the First Thought SO HOW YOU GO TAKE GO APPROACH AM FOR HOUSE, ABI YOU GO PRETEND DRUNK? l don Write my Response above, cos l know say l no go Cheat on my Wife WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: Kennee on 4-08-2010 05:39 PM Quote from: Inemx on 4-08-2010 05:34 PM Quote from: Kennee on 4-08-2010 05:30 PM Quote from: Inemx on 4-08-2010 05:19 PM BUT WAIT, WETIN GO BE MY FIRST THOUGHT, ...ABI SUSPECT ME? Yes na, dat'll be the First Thought SO HOW YOU GO TAKE GO APPROACH AM FOR HOUSE, ABI YOU GO PRETEND DRUNK? l don Write my Response above, cos l know say l no go Cheat on my Wife BUT SOMETHING MUST HAVE HAPPENED B4 SHE OPTED FOR COMDON AS GIFT [/color]
| |||||
Yes na! She dey Listen 2 Rumors ReplyBros, how we go do my new Babe Jimaima issue ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
i follow oo Reply
| |||||
Quote from: Kennee on 4-08-2010 05:50 PM Yes na! She dey Listen 2 Rumors Bros, how we go do my new Babe Jimaima issue ![]() SHE'S GONE OUT NOW, DROP YOUR LINE IN MY BOX, I WILL CALL LATER IN THE DAY WHEN SHE'S BACK
| |||||
Quote from: Inemx on 4-08-2010 06:12 PM Quote from: Kennee on 4-08-2010 05:50 PM Yes na! She dey Listen 2 Rumors Bros, how we go do my new Babe Jimaima issue ![]() SHE'S GONE OUT NOW, DROP YOUR LINE IN MY BOX, I WILL CALL LATER IN THE DAY WHEN SHE'S BACK
| |||||
brb Reply
| |||||
I go test am 4 d girl wey bring am. Reply
| |||||
Quote from: Kennee on 4-08-2010 05:03 PM @Blessedme and Divine P That is the meaning of the pack of condom as the man na HE GOATand chase every thing with Lips Stick She Bought dat Box of Condoms cos she Believes l'm Cheating and she wants me to do it with Protection Una no get the Message? ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot