ABORTION SAGA! pls ladies help this situation (Page 8)

Date: 06-08-2010 9:36 am (13 years ago) | Author: Stan N. (Waco Janta)
1 ... 5 6 7 [8] 9 10
- chuka4fun at 6-08-2010 04:47 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on  6-08-2010 04:43 PM
OK OOOOOOOOOOOOO.
bb wats up
Posted: at 6-08-2010 04:47 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- mercyilori at 6-08-2010 04:47 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Miss_precious on  6-08-2010 04:39 PM
i be think say waco get woman wey him wan marry....na wa oh


why dis bab market una won spoil wetin dis guy don suuffer build since hahahaha see pple
Posted: at 6-08-2010 04:47 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- mercyilori at 6-08-2010 04:49 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chuka4fun on  6-08-2010 04:46 PM
Quote from: oyindabty on  6-08-2010 04:41 PM
only you do wetin?
no tell me say you don forget abi nobi you?mek i chek

wetin una dey do i go tell waco 4 you
Posted: at 6-08-2010 04:49 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 6-08-2010 04:54 PM (13 years ago)
(f)
mercy take tym make waco no phyuk you o

Posted: at 6-08-2010 04:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chuka4fun at 6-08-2010 04:55 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mercyilori on  6-08-2010 04:49 PM
Quote from: chuka4fun on  6-08-2010 04:46 PM
Quote from: oyindabty on  6-08-2010 04:41 PM
only you do wetin?
no tell me say you don forget abi nobi you?mek i chek

wetin una dey do i go tell waco 4 you
waco don hands off na me now , i be dey wan convert you abi wetin you think
Posted: at 6-08-2010 04:55 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 6-08-2010 04:58 PM (13 years ago)
(f)
oboi see toasting

Posted: at 6-08-2010 04:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chuka4fun at 6-08-2010 04:58 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  6-08-2010 04:54 PM
mercy take tym make waco no phyuk you o
i don rich wen we go kastart waco
Posted: at 6-08-2010 04:58 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Treasure2 at 6-08-2010 05:20 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chuka4fun on  6-08-2010 04:47 PM
Quote from: Treasure2 on  6-08-2010 04:43 PM
OK OOOOOOOOOOOOO.
bb wats up

  8)Cool bros , i hail u ooooooo
Posted: at 6-08-2010 05:20 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Miss_precious at 6-08-2010 05:26 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chuka4fun on  6-08-2010 04:42 PM
Quote from: Miss_precious on  6-08-2010 04:39 PM
i be think say waco get woman wey him wan marry....na wa oh
abeg you don marry?

wetin happen??

Posted: at 6-08-2010 05:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tyabo at 6-08-2010 06:31 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  6-08-2010 04:29 PM
ok. safe trip onyindabt
come ooo no tell me say anoda woman dun snatch waco from ya hand ooooo..lol
Posted: at 6-08-2010 06:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- waco at 7-08-2010 10:17 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: chuka4fun on  6-08-2010 04:58 PM
Quote from: sophiebaby on  6-08-2010 04:54 PM
mercy take tym make waco no phyuk you o
i don rich wen we go kastart waco
ok guy i hear u, but if una castrate me, una go castrate my mouth join?
sucking continues!!

Posted: at 7-08-2010 10:17 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- humblej at 7-08-2010 10:55 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: waco on  7-08-2010 10:17 AM
Quote from: chuka4fun on  6-08-2010 04:58 PM
Quote from: sophiebaby on  6-08-2010 04:54 PM
mercy take tym make waco no phyuk you o
i don rich wen we go kastart waco
ok guy i hear u, but if una castrate me, una go castrate my mouth join?
sucking continues!!

lol, no bi only u'r mouth dem go castrate, dem go castrate u'r He-goat beard join nam Grin

Posted: at 7-08-2010 10:55 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bestgift at 9-08-2010 12:33 PM (13 years ago)
(f)
HAA !!!!!!!!!HAHAHA!!!!!!!!!!!!!!!!!
Posted: at 9-08-2010 12:33 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- oyindabty at 9-08-2010 03:29 PM (13 years ago)
(f)
waco hw far wht did they tell you at the hospital?
Posted: at 9-08-2010 03:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 9-08-2010 03:34 PM (13 years ago)
(f)
waiting

Posted: at 9-08-2010 03:34 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- solojaro at 9-08-2010 03:40 PM (13 years ago)
(m)
To hear from waco. Abi?
Posted: at 9-08-2010 03:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- waco at 9-08-2010 03:45 PM (13 years ago)
(m)
una wan make i tell u openly for here?
make u tell me where to meet u make
i com make we just. no dey mis expect na

Posted: at 9-08-2010 03:45 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- oyindabty at 9-08-2010 03:53 PM (13 years ago)
(f)
say it here aleast na here you for tell us the first episode about your sucking and the water
Posted: at 9-08-2010 03:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kokokool at 9-08-2010 04:33 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: waco on  6-08-2010 09:36 AM
I newly met a sweet chic, we kinda moved along easily.
We went down on d second day and water keeps coming
out of her Bosom .

She confessed she did an abortion Last year and since then
water comes from her left Bosom  anytime it is squizzed.

Pls what could cause this cos she is worried about it?

kai... i remember this thing.
no worry nothin do you
Posted: at 9-08-2010 04:33 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kokokool at 9-08-2010 04:34 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: waco on  6-08-2010 09:36 AM
I newly met a sweet chic, we kinda moved along easily.
We went down on d second day and water keeps coming
out of her Bosom .

She confessed she did an abortion Last year and since then
water comes from her left Bosom  anytime it is squizzed.

Pls what could cause this cos she is worried about it?

kai i remember this thing, nor worry nothing do u .
jus t becareful wat u suck on next time
Posted: at 9-08-2010 04:34 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 5 6 7 [8] 9 10