Bismack at 10-08-2010 10:09 PM (14 years ago) (m) Ugly cheat Posted: at 10-08-2010 10:09 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
uchakobasi at 10-08-2010 10:25 PM (14 years ago) (f) hiya who is after baba's life? Posted: at 10-08-2010 10:25 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 10-08-2010 11:03 PM (14 years ago) (m) but what of it its time come up ?he fit dodge that too ? Posted: at 10-08-2010 11:03 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
mikejude at 11-08-2010 02:03 AM (14 years ago) (m) who want make baba die now.abi dem no knw say baba never finish with born to rule people.make dem wait after dealing with them,they can now face him if they can.all i knw is that they can never rule again by God's grace.baba fire them well well.u dey kamkpe. Posted: at 11-08-2010 02:03 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
EjimeAlex at 11-08-2010 02:17 AM (14 years ago) (m) lol baba no fit die oo  If AAdedibu the little god of Oyo state can die, then anybody can die.... who no go die sef.. abeg!  bros thank u who b baba whn nor go fit die,abeg make e die Posted: at 11-08-2010 02:17 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
missKalu at 11-08-2010 02:18 AM (14 years ago) (f) you guys should leave baba alone jare Posted: at 11-08-2010 02:18 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
jjagojah at 11-08-2010 03:30 AM (14 years ago) (m) won kill baba ti,who born them ?baba don over come death and na only God fit delete baba oo,Egba oni baje Posted: at 11-08-2010 03:30 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Bismack at 11-08-2010 07:59 AM (14 years ago) (m) Monkey Posted: at 11-08-2010 07:59 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
phemmy95 at 11-08-2010 09:24 AM (14 years ago) (m) confirmed ::)babaoooo let them say. Posted: at 11-08-2010 09:24 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
peax12 at 11-08-2010 09:42 AM (14 years ago) (m) Baba being alive has no significance to me... whether he is alive or dead na him sabi! Posted: at 11-08-2010 09:42 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
slyovich at 11-08-2010 12:22 PM (14 years ago) (m) we have had similar rumours like this b4, i am not suprise Posted: at 11-08-2010 12:22 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
peepak at 11-08-2010 12:56 PM (14 years ago) (m) luke at u i wish u dead ur the one of the problem nig have everybody know that so all nig wish u death here is my email [email protected] Posted: at 11-08-2010 12:56 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
xter at 11-08-2010 01:06 PM (14 years ago) (m) Why do some pple hate Obj? He shld be celebrated,stil the only president to give Nigerians wat we now call democracy(though wit flaws)......remember to err is human.....and to y'all cursing him,i'm so sure u would be proud of him if he's ur father
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 11-08-2010 01:06 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ebinyi at 11-08-2010 02:32 PM (14 years ago) (m) at least u hav to fix this zoning of a matter first and EBERE his fair share of ASO OKE ROCK. We know ur value BABA u wun die, not now, maybe at 120 Posted: at 11-08-2010 02:32 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
abmartel at 11-08-2010 02:46 PM (14 years ago) (m) even if you go sellf nobody loose oooooooooooo.... many poeple be don dey happy self....... baba you nor go die like that ooooooooo
why should any one wish another person death, yet we claim to good christains and muslims Posted: at 11-08-2010 02:46 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
esoo at 11-08-2010 03:34 PM (14 years ago) (m) no pasa nadie.....death or alive Posted: at 11-08-2010 03:34 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mconi at 11-08-2010 03:39 PM (14 years ago) (m) Baba o,respect to you sir,just keep it coz dat thing is still working.
it's me!hey no be me na God Posted: at 11-08-2010 03:39 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
felix1982 at 11-08-2010 04:54 PM (14 years ago) (m) baba i know say u don pass through d valley of death, any way b4 u go make i see your farm. Posted: at 11-08-2010 04:54 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
dolabomi at 11-08-2010 05:15 PM (14 years ago) (m) hmmm na wa oooooo!!!!!!!! only GOD fit take your life sha. Posted: at 11-08-2010 05:15 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
benzane at 11-08-2010 08:53 PM (14 years ago) (m) if he like make he die when he dey for power the only thing he do na gsm,,,,,,,,,,,,,,,baba abeg bie Posted: at 11-08-2010 08:53 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |