Naijapals unah get bad belle ohh

Date: 10-08-2010 5:10 pm (14 years ago) | Author: Desmond
[1] 2 3 4
- at 10-08-2010 05:10 PM (14 years ago)
(m)

For few weeks now, i have not been online and NO body asked of me, could you imagen that a V.I.P like me didn`t have any INBOX MSSG, NO GIFT, NO NUDGE,NO FRIEND REQUEST, nothing nothing, is this how you people behave?
ok now am back who missed me?


Posted: at 10-08-2010 05:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac
- divineproject at 10-08-2010 05:12 PM (14 years ago)
(f)
I didnt miss you.........hehehe

Posted: at 10-08-2010 05:12 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- xter at 10-08-2010 05:12 PM (14 years ago)
(m)
Maybe they waiting 4 d time when dem go announce ur bu**** so dem go come chop

Posted: at 10-08-2010 05:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 10-08-2010 05:13 PM (14 years ago)
(f)
Grin Grin Grin Grin 'D. Alarm don blow
Posted: at 10-08-2010 05:13 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- onyin at 10-08-2010 05:13 PM (14 years ago)
(f)
Oh plz.lol.are you seekin for attention or wat?
Posted: at 10-08-2010 05:13 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Mr-World at 10-08-2010 05:16 PM (14 years ago)
(m)
una still dey talk like dis instead of pleading?

Posted: at 10-08-2010 05:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 10-08-2010 05:18 PM (14 years ago)
(f)
hahahahaha......plead for what kwanu?

Posted: at 10-08-2010 05:18 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- oyindabty at 10-08-2010 05:19 PM (14 years ago)
(f)
@poster that's to show that you are not important to anybody here. anyway sha na way so wetin do u? where u go becos e be like say i don dey miss you now.
Posted: at 10-08-2010 05:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- oyindabty at 10-08-2010 05:20 PM (14 years ago)
(f)
BUT AM NOT TOO SURE SO NO GO BEGAN DEY FEEL NOW OO SAY SOMEBODY THEY MISS U OO
Posted: at 10-08-2010 05:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 10-08-2010 05:21 PM (14 years ago)
(m)
Why yu wan con Naked for us na

Who ask yu to remove yur Shirt?

Posted: at 10-08-2010 05:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 10-08-2010 05:24 PM (14 years ago)
(f)
all of una no miss am?
ok mr world com ma side, i dey miss u
Posted: at 10-08-2010 05:24 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- onyin at 10-08-2010 05:24 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kennee on 10-08-2010 05:21 PM
Why yu wan con Naked for us na

Who ask yu to remove yur Shirt?
lol.
Posted: at 10-08-2010 05:24 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 10-08-2010 05:25 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kennee on 10-08-2010 05:21 PM
Why yu wan con Naked for us na

Who ask yu to remove yur Shirt?
lol mayb he think we will miss am more like this
Posted: at 10-08-2010 05:25 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- erikaakpan at 10-08-2010 05:25 PM (14 years ago)
(f)
buhahahaha...this pic is too funny lol

Posted: at 10-08-2010 05:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 10-08-2010 05:27 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kennee on 10-08-2010 05:21 PM
Why yu wan con Naked for us na

Who ask yu to remove yur Shirt?
Na wa for u sef.
Posted: at 10-08-2010 05:27 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 10-08-2010 05:28 PM (14 years ago)
(f)
i tire for the guy oo
im remove shirt make we for miss am wella
Posted: at 10-08-2010 05:28 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 10-08-2010 05:32 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kennee on 10-08-2010 05:21 PM
Why yu wan con Naked for us na

Who ask yu to remove yur Shirt?

hahahahahaha........see wahala

Posted: at 10-08-2010 05:32 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 10-08-2010 05:33 PM (14 years ago)
(f)
plenty wahala
Posted: at 10-08-2010 05:33 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 10-08-2010 05:44 PM (14 years ago)
(f)
lol
Posted: at 10-08-2010 05:44 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- xter at 10-08-2010 05:44 PM (14 years ago)
(m)
Ur pix sef resemble obituary pix wit dat flower

Posted: at 10-08-2010 05:44 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2 3 4

Featured Discussions