HOW DO I EXPLAIN THIS TO HER? (Page 2)

Date: 12-08-2010 1:54 pm (14 years ago) | Author: Stan N. (Waco Janta)
1 [2] 3
- blessedme at 12-08-2010 03:10 PM (14 years ago)
(f)
Abeg make una leave waco jor
He was tempted to touch and now im don touch, feel, even do sef
now im wan run but the bone don hang for throat
only God go help am cough am out
Posted: at 12-08-2010 03:10 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Evve at 12-08-2010 04:03 PM (14 years ago)
(f)
How could you be in one relationship and then -- during this one -- be in another relationship?
What is this? How can man does like this?
Posted: at 12-08-2010 04:03 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- waco at 12-08-2010 04:35 PM (14 years ago)
(m)
Instead make una advice me, una dey hear dey yab me join.
make una help me na! walahi, if i tell this babe wetin dey
she fit do something dangerous o.
she don put her mind there already even though say i no propose to her.

Olorun sha nu mi o!

Posted: at 12-08-2010 04:35 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- tyabo at 12-08-2010 07:30 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: waco on 12-08-2010 04:35 PM
Instead make una advice me, una dey hear dey yab me join.
make una help me na! walahi, if i tell this babe wetin dey
she fit do something dangerous o.
she don put her mind there already even though say i no propose to her.

Olorun sha nu mi o!
na now u go beg GOD 4 4givness? lolzzz
Posted: at 12-08-2010 07:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omorewa at 12-08-2010 07:43 PM (14 years ago)
(f)
tell her a big fat lie... you don give someone belle Shocked and your parents say yo must marry the girl...

she go cry cry cry and she go move on........

THIS UR CASE IS COMPLICATED... Lips Sealed

Posted: at 12-08-2010 07:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Michro at 12-08-2010 09:50 PM (14 years ago)
(m)
Did u promise her marriage? If no, fire on, no big deal but if yes, wahala dey o

Posted: at 12-08-2010 09:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 12-08-2010 09:57 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: waco on 12-08-2010 01:54 PM
Every relationship must not end in marriage as we know.
I have a good relationship ongoing but never promised her
marriage before.
Now i have a babe i want to marry.
How do i tell my lady that i am planning a wedding with
another girl?

Will she ever forgive me?
Is this a heart break?


Hard one!

Posted: at 12-08-2010 09:57 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- nellkiss at 12-08-2010 10:19 PM (14 years ago)
(f)
explain thing 2 her i believe she will understand.
Posted: at 12-08-2010 10:19 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- esonu at 13-08-2010 08:21 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: waco on 12-08-2010 01:54 PM
Every relationship must not end in marriage as we know.
I have a good relationship ongoing but never promised her
marriage before.
Now i have a babe i want to marry.
How do i tell my lady that i am planning a wedding with
another girl?

Will she ever forgive me?
Is this a heart break?

just say it.. a man got be a man

Posted: at 13-08-2010 08:21 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- simele at 13-08-2010 08:34 AM (14 years ago)
(m)
so na who u want drop her for
Posted: at 13-08-2010 08:34 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HearMyCry at 13-08-2010 10:13 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: simele on 13-08-2010 08:34 AM
so na who u want drop her for


Question Grin
Posted: at 13-08-2010 10:13 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- wallas at 13-08-2010 10:24 AM (14 years ago)
(m)
oya waco come carry ur cross
Posted: at 13-08-2010 10:24 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- waco at 13-08-2010 11:30 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: omorewa on 12-08-2010 07:43 PM
tell her a big fat lie... you don give someone belle Shocked and your parents say yo must marry the girl...

she go cry cry cry and she go move on........

THIS UR CASE IS COMPLICATED... Lips Sealed
I think i buy this ur idea! o se gan!

Posted: at 13-08-2010 11:30 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- esonu at 13-08-2010 11:40 AM (14 years ago)
(m)
Huh?Huh?

Posted: at 13-08-2010 11:40 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- cyndi3 at 13-08-2010 11:44 AM (14 years ago)
(f)
Waco again Huh? If she find out... Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 13-08-2010 11:44 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- waco at 13-08-2010 02:30 PM (14 years ago)
(m)
nothing go happen!

Posted: at 13-08-2010 02:30 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 14-08-2010 12:55 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: SAmyrocko on 12-08-2010 02:41 PM
Quote from: blessedme on 12-08-2010 02:32 PM
another trouble

Na so Kennee go do you. . Tongue
yes na! abi u dey jeolous?
Posted: at 14-08-2010 12:55 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 14-08-2010 01:00 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 14-08-2010 12:55 PM
Quote from: SAmyrocko on 12-08-2010 02:41 PM
Quote from: blessedme on 12-08-2010 02:32 PM
another trouble

Na so Kennee go do you. . Tongue
yes na! abi u dey jeolous?
ma kennee no fit try dat, he is a loving man. Ask him na
Posted: at 14-08-2010 01:00 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 14-08-2010 01:03 PM (14 years ago)
(f)
waco settle ur case ooo
Posted: at 14-08-2010 01:03 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- onchedu at 14-08-2010 01:06 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: waco on 12-08-2010 01:54 PM
Every relationship must not end in marriage as we know.
I have a good relationship ongoing but never promised her
marriage before.
Now i have a babe i want to marry.
How do i tell my lady that i am planning a wedding with
another girl?

Will she ever forgive me?
Is this a heart break?


Let me guess. The old one's Bosom s arent as big as the new one's Bosom s shey?

It myt o myt no be a heart break. All depends on how much heart she had in it. Who knows, she just myt tel U she wasnt thinking marriage with U cs U aren't what she's ooking for in a husband... maybe bf or sex partner, but not husband.

Guys and girls no dey think alike many times o.
Posted: at 14-08-2010 01:06 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3

Featured Discussions