Posted: at | |
| |||||
Quote from: Kristiantus on 29-09-2010 10:31 AM Quote from: ademola78 on 16-09-2010 01:14 AM Krisy, u abi? ............ adex... ![]() No follow me laugh o, Infact if no be say i dey happy for independence celebration ni, I for still dey vex for you wella ! 8)my brother how far?
| |||||
i see Reply
| |||||
Wetin you see fede? ReplyNo just start with your own gbege o Afterall, na you start the whole thing sef...
| |||||
Quote from: ademola78 on 30-09-2010 12:21 AM Quote from: Kristiantus on 29-09-2010 10:31 AM Quote from: ademola78 on 16-09-2010 01:14 AM Krisy, u abi? ............ adex... ![]() No follow me laugh o, Infact if no be say i dey happy for independence celebration ni, I for still dey vex for you wella ! 8)my brother how far? adex! adex!! you be my own paddy now...
| |||||
choooooooooooooooo. should i kip laughing? ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Hehehe Reply
| |||||
Quote from: ademola78 on 30-09-2010 04:15 AM Wetin you see fede? Nor worry come drink beer with me.. No just start with your own gbege o Afterall, na you start the whole thing sef...
| |||||
funi Reply
| |||||
ok Reply
| |||||
stil funi Reply
| |||||
Quote from: Kristiantus on 30-09-2010 09:58 AM Quote from: ademola78 on 30-09-2010 12:21 AM Quote from: Kristiantus on 29-09-2010 10:31 AM Quote from: ademola78 on 16-09-2010 01:14 AM Krisy, u abi? ............ adex... ![]() No follow me laugh o, Infact if no be say i dey happy for independence celebration ni, I for still dey vex for you wella ! 8)my brother how far? adex! adex!! you be my own paddy now... Krisy, nothing do you ![]()
| |||||
Quote from: federico on 30-09-2010 01:54 PM Quote from: ademola78 on 30-09-2010 04:15 AM Wetin you see fede? Nor worry come drink beer with me..No just start with your own gbege o Afterall, na you start the whole thing sef... hmmmm, you wan do baiday?
| |||||
hehehehehehehehehee... Reply
| |||||
Quote from: ademola78 on 6-10-2010 03:35 AM Quote from: federico on 30-09-2010 01:54 PM Quote from: ademola78 on 30-09-2010 04:15 AM Wetin you see fede? Nor worry come drink beer with me..No just start with your own gbege o Afterall, na you start the whole thing sef... eya..i nor sabi say na only baiday u dey drink beer...oya come flex with me
| |||||
me sef no mind join una o. Reply
| |||||
beer too small for ur level..na jack daniel or hennessy you go drink..u be CHAIRMAN Reply
| |||||
hehehehehehehehheeee.... Replyjack daniel and hennessy shebi na dat one wey dey taste like ogogoro... abi?
| |||||
sumthing like that but with an educative flavour..and well purified aromatic sensation...lol Reply
| |||||
Quote from: federico on 6-10-2010 10:36 AM sumthing like that but with an educative flavour..and well purified aromatic sensation...lol abegi, leave gramma. ogogoro na ogogoro whether dem put water colour abi scent. ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)