Psalm 23 (Pidgin version)

Date: 10-10-2008 7:12 pm (15 years ago) | Author: Nafisat Onagun Gambari
- at 10-10-2008 07:12 PM (15 years ago)
(f)
All my friends, I come to pray for y'all ...

1. The Lord is mai shepherd I dey kampke

2.He make mi sidon for where betta dey flow. Come put me next to stream make mai bodi Thermacool.

3.He panel beat mai soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of

righteousness for sake of Hin name.

4.Walahi!, if I waka pass where arm robber, 419 and juju people borku, come even join okada reach valley

of the shadow of death sef, mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko? Na so dem dey back like bone

dey comfort me.

5.You don prepare Banga and starch make I chop. All mai enemies dey look anyaya. You rub me for head

wit Vaseline Intensive Lotion. Mai cup na Ogunpa wey come overflow.

6.True true, betta life and mercy go gum mai back till I quench. And man go tanda for God house sotey

sotey from Lai lai to lailai.

GOD ALMIGHTY, NA YOU BIKO.

AMIN!

Posted: at 10-10-2008 07:12 PM (15 years ago) | Newbie
- Sheenor at 17-11-2009 03:59 PM (14 years ago)
(m)
Amin Amin Amin oluwa wa Amin..

Posted: at 17-11-2009 03:59 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 17-11-2009 04:08 PM (14 years ago)
(m)
Stop dis nonsense sheenor

Posted: at 17-11-2009 04:08 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Earlycame1 at 17-11-2009 05:08 PM (14 years ago)
(f)
huh???  its cool and funny buh do nt use d name of d lord in vain.

Posted: at 17-11-2009 05:08 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- coolguys235 at 17-11-2009 07:18 PM (14 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin nice one

Posted: at 17-11-2009 07:18 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- jereva at 18-11-2009 08:37 AM (14 years ago)
(m)
Ayemokhia I feel so too but basically its the same way a tribe in Nigeria would interprete it! If you get what I mean!!! 'nough said~
Posted: at 18-11-2009 08:37 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- coolguys235 at 18-11-2009 04:14 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: jereva on 18-11-2009 08:37 AM
Ayemokhia I feel so too but basically its the same way a tribe in Nigeria would interprete it! If you get what I mean!!! 'nough said~

exactly Grin Grin

Posted: at 18-11-2009 04:14 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- orezo at 19-11-2009 04:04 PM (14 years ago)
(m)
amin ooo...
Posted: at 19-11-2009 04:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 19-11-2009 04:07 PM (14 years ago)
(m)
Amin

Posted: at 19-11-2009 04:07 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- coolguys235 at 19-11-2009 07:47 PM (14 years ago)
(m)
amen.... Grin Grin

Posted: at 19-11-2009 07:47 PM (14 years ago) | Hero
Reply