What you've always wanted to know (Page 5)

Date: 10-10-2008 7:41 pm (16 years ago) | Author: Nafisat Onagun Gambari
1 2 3 4 [5] 6
- Skypon2002 at 17-02-2011 09:14 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on 12-02-2011 01:40 PM
Quote from: Skypon2002 on 12-02-2011 08:27 AM
Quote from: giftmurphy on 11-02-2011 05:08 PM
tired of mrvoue......but den thanks dear.....

i see say una two don dey like una selves abi?
but one person still dey pretend Shocked Shocked

make i still dey study una Grin Grin Grin
Huh?

wetin concern me and u? Huh? Huh? Huh? Huh?

Posted: at 17-02-2011 09:14 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 17-02-2011 09:17 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 14-02-2011 08:01 AM
Quote from: giftmurphy on 12-02-2011 01:40 PM
Quote from: Skypon2002 on 12-02-2011 08:27 AM
Quote from: giftmurphy on 11-02-2011 05:08 PM
tired of mrvoue......but den thanks dear.....

i see say una two don dey like una selves abi?
but one person still dey pretend Shocked Shocked

make i still dey study una Grin Grin Grin
Huh?
me im shy o  Smiley

shy of what? Smiley

Posted: at 17-02-2011 09:17 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 17-02-2011 09:32 AM (14 years ago)
(m)
her  Grin Grin Grin
Posted: at 17-02-2011 09:32 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 17-02-2011 12:51 PM (14 years ago)
(m)
oya go kiss am Grin

Posted: at 17-02-2011 12:51 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 17-02-2011 03:39 PM (14 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin
Posted: at 17-02-2011 03:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 18-02-2011 03:18 PM (14 years ago)
(m)
y u dey laff?

u still dey shy?

Posted: at 18-02-2011 03:18 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 18-02-2011 03:27 PM (14 years ago)
(m)
no more...i dey find am
Posted: at 18-02-2011 03:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 19-02-2011 07:52 PM (14 years ago)
(m)
ok
no goorr urself ooooo Grin Grin

Posted: at 19-02-2011 07:52 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-02-2011 06:52 AM (14 years ago)
(m)
then go home Grin

Posted: at 21-02-2011 06:52 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 21-02-2011 12:24 PM (14 years ago)
(m)
no b hin fault,na from KG2 hin run comot from school
Posted: at 21-02-2011 12:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 21-02-2011 12:25 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 19-02-2011 07:52 PM
ok
no goorr urself ooooo Grin Grin
oya...i sharp pass pin  Grin
Posted: at 21-02-2011 12:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 21-02-2011 11:39 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 21-02-2011 12:25 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-02-2011 07:52 PM
ok
no goorr urself ooooo Grin Grin
oya...i sharp pass pin  Grin

hehehee
make u no chuck am ooooo Grin Grin

Posted: at 21-02-2011 11:39 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-02-2011 11:41 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 21-02-2011 12:24 PM
no b hin fault,na from KG2 hin run comot from school

 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 21-02-2011 11:41 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 22-02-2011 09:53 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 21-02-2011 11:39 PM
Quote from: mrvoue on 21-02-2011 12:25 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-02-2011 07:52 PM
ok
no goorr urself ooooo Grin Grin
oya...i sharp pass pin  Grin

hehehee
make u no chuck am ooooo Grin Grin
e go deflate nah  Grin
Posted: at 22-02-2011 09:53 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 22-02-2011 09:54 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 21-02-2011 11:41 PM
Quote from: mrvoue on 21-02-2011 12:24 PM
no b hin fault,na from KG2 hin run comot from school

 Grin Grin Grin Grin
lol
Posted: at 22-02-2011 09:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 22-02-2011 09:56 AM (14 years ago)
wetin make you dey lol
Posted: at 22-02-2011 09:56 AM (14 years ago) |
Reply
- mrvoue at 22-02-2011 10:55 AM (14 years ago)
(m)
i don 4get o. Huh?
Posted: at 22-02-2011 10:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 22-02-2011 11:01 AM (14 years ago)
ok you go rebuilt,
con  restart the brain,
then you go remember  Grin Grin Grin
Posted: at 22-02-2011 11:01 AM (14 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 22-02-2011 11:29 AM (14 years ago)
(f)
this is a COPIED and PASTE ARTICLE
not a JOKE at all
its suppose to b printed in a soft sell not
for naijapals member
@poster pls get a job as a writer
stop bothering us wit ur
SHIT!
Posted: at 22-02-2011 11:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 22-02-2011 11:45 AM (14 years ago)
(m)
word!
Posted: at 22-02-2011 11:45 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6

Featured Discussions