LADIES;

Date: 14-09-2010 9:24 am (14 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
[1] 2 3 4 ... 17
- at 14-09-2010 09:24 AM (14 years ago)
(f)
Personal Hygeine


Posted: at 14-09-2010 09:24 AM (14 years ago) | Addicted Hero
- esonu at 14-09-2010 09:27 AM (14 years ago)
(m)
heheheheheehehe i know 80% of de ladies do pack their pants till all get dirty...lemme me hear their opinions now..na so so lie dem go lie

Posted: at 14-09-2010 09:27 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 14-09-2010 09:32 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: esonu on 14-09-2010 09:27 AM
heheheheheehehe i know 80% of de ladies do pack their pants till all get dirty...lemme me hear their opinions now..na so so lie dem go lie

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin na true u talk so ooooooooooooooo Grin

me na everyday ooooooo. i hat to see or tourch dirty pant wey don stay rich d nxt day...
even if say na my own sef.. so i wash everyday.


Posted: at 14-09-2010 09:32 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 14-09-2010 09:36 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: esonu on 14-09-2010 09:27 AM
heheheheheehehe i know 80% of de ladies do pack their pants till all get dirty...lemme me hear their opinions now..na so so lie dem go lie



Esonu maybe u dey friend the dirty ones.  No let me come from your back.

Posted: at 14-09-2010 09:36 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 14-09-2010 09:43 AM (14 years ago)
(f)
chiiiiineke mieeeeeeeee . treasure.. u wan come from esonu back? abeg oooooooo.
but what he said is true. most gurls do keep dia panties untill almost all are dirty for washing. which is very very bad

Posted: at 14-09-2010 09:43 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onchedu at 14-09-2010 10:28 AM (14 years ago)
(m)
Depends on how many pants U have abi?
Posted: at 14-09-2010 10:28 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 14-09-2010 10:32 AM (14 years ago)
(f)
weda na 1 pant ... u no no say some babes dey wey pant 2/3 times without washing? i mean .. 1 pant 2/3 days...

Posted: at 14-09-2010 10:32 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- cyndi3 at 14-09-2010 10:33 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: onchedu on 14-09-2010 10:28 AM
Depends on how many pants U have abi?
abi o,  Grin Grin
Posted: at 14-09-2010 10:33 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 14-09-2010 10:37 AM (14 years ago)
(f)
cyndi na 1 pant e get? lol

Posted: at 14-09-2010 10:37 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 14-09-2010 10:39 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 14-09-2010 09:43 AM
chiiiiineke mieeeeeeeee . treasure.. u wan come from esonu back? abeg oooooooo.
but what he said is true. most gurls do keep dia panties untill almost all are dirty for washing. which is very very bad


I dnt knw and  have never seen what u are talking.
Posted: at 14-09-2010 10:39 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 14-09-2010 10:43 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 14-09-2010 10:32 AM
weda na 1 pant ... u no no say some babes dey wey pant 2/3 times without washing? i mean .. 1 pant 2/3 days...


Sophiebaby, i disagree with you and u knw is not possible to wear one pant 2/3 days...  I take God beg u, make u no run woman down here.
Posted: at 14-09-2010 10:43 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- cyndi3 at 14-09-2010 10:45 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 14-09-2010 10:37 AM
cyndi na 1 pant e get? lol
oh sophie, I no fit count how many o, am a panties & bra freak(I spend more on them than cosmetics) Grin Grin
Posted: at 14-09-2010 10:45 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 14-09-2010 10:46 AM (14 years ago)
(f)
Tell them.
Posted: at 14-09-2010 10:46 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 14-09-2010 10:47 AM (14 years ago)
(f)
in ma compound all d girls wash thier pants weekly, so Esonu is very correct
Posted: at 14-09-2010 10:47 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 14-09-2010 10:52 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: cyndi3 on 14-09-2010 10:45 AM
Quote from: sophiebaby on 14-09-2010 10:37 AM
cyndi na 1 pant e get? lol
oh sophie, I no fit count how many o, am a panties & bra freak(I spend more on them than cosmetics) Grin Grin

den d rope go full d day u go wash all. nobody go wash clothe dat day... lol

Posted: at 14-09-2010 10:52 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 14-09-2010 10:53 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 14-09-2010 10:32 AM
weda na 1 pant ... u no no say some babes dey wey pant 2/3 times without washing? i mean .. 1 pant 2/3 days...
sophie thats too much, no babe will wear 1 pant 4 2-3days
Posted: at 14-09-2010 10:53 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 14-09-2010 10:54 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 14-09-2010 10:47 AM
in ma compound all d girls wash thier pants weekly, so Esonu is very correct



I don hear, when do you wash your own. 
Posted: at 14-09-2010 10:54 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 14-09-2010 10:55 AM (14 years ago)
(f)
Talk for ur self bc the topic here is Personal Hygeine.
Posted: at 14-09-2010 10:55 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 14-09-2010 10:55 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 14-09-2010 10:47 AM
in ma compound all d girls wash thier pants weekly, so Esonu is very correct

so including u too? hehehehehehe
y weekly? dem dey soak am for ariel/klin/omo?

Posted: at 14-09-2010 10:55 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 14-09-2010 10:56 AM (14 years ago)
(f)
me i wash my pant everyday oooooooo


Posted: at 14-09-2010 10:56 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 17

Featured Discussions