LADIES; (Page 2)

Date: 14-09-2010 9:24 am (14 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 [2] 3 4 5 ... 17
- Treasure2 at 14-09-2010 10:57 AM (14 years ago)
(f)
Ok
Posted: at 14-09-2010 10:57 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 14-09-2010 10:59 AM (14 years ago)
(f)
Abeg na only pant be Personal Hygeine?
Posted: at 14-09-2010 10:59 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- myragonza at 14-09-2010 11:05 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: esonu on 14-09-2010 09:27 AM
heheheheheehehe i know 80% of de ladies do pack their pants till all get dirty...lemme me hear their opinions now..na so so lie dem go lie

thats aromatherapy....

Posted: at 14-09-2010 11:05 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 14-09-2010 11:05 AM (14 years ago)
(f)
oya BRA
how often do u wash ya brazier?
cos its obvious dat some gurls bra, by the arm pit side.. d thing dey color Brown...
Ladies sorry ooooooo but na true.

how often una dey wash am.

me na every saturday.

the floor is opened

Posted: at 14-09-2010 11:05 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 14-09-2010 11:08 AM (14 years ago)
(f)
Spohiebaby why u dey wash am every saturday?
Posted: at 14-09-2010 11:08 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 14-09-2010 11:11 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 14-09-2010 10:54 AM
Quote from: blessedme on 14-09-2010 10:47 AM
in ma compound all d girls wash thier pants weekly, so Esonu is very correct



I don hear, when do you wash your own. 
as am leaving the bathroom in d morn ma pant leaves with me "washed"
Posted: at 14-09-2010 11:11 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 14-09-2010 11:12 AM (14 years ago)
(f)
Every time I bath...............

Posted: at 14-09-2010 11:12 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 14-09-2010 11:14 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 14-09-2010 11:08 AM
Spohiebaby why u dey wash am every saturday?

pant everyday... bra every saturday.. i no no y i dey wash dem dat way.

Posted: at 14-09-2010 11:14 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 14-09-2010 11:15 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 14-09-2010 11:12 AM
Every time I bath...............

ok.. dats for pant.. what about BRA?

Posted: at 14-09-2010 11:15 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 14-09-2010 11:15 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 14-09-2010 10:55 AM
Talk for ur self bc the topic here is Personal Hygeine.
just trying to confirm to wat esonu said
and beside i did not mention anybody's name
just like sophie said some babes wear 1 pant for 2-3days
Posted: at 14-09-2010 11:15 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 14-09-2010 11:19 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 14-09-2010 11:15 AM
Quote from: Treasure2 on 14-09-2010 10:55 AM
Talk for ur self bc the topic here is Personal Hygeine.
just trying to confirm to wat esonu said
and beside i did not mention anybody's name
just like sophie said some babes wear 1 pant for 2-3days

but na u don mention my name ooooooooooooo

pls no fighting... cos dis is pant issue

Posted: at 14-09-2010 11:19 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 14-09-2010 11:21 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 14-09-2010 10:55 AM
Quote from: blessedme on 14-09-2010 10:47 AM
in ma compound all d girls wash thier pants weekly, so Esonu is very correct

so including u too? hehehehehehe
y weekly? dem dey soak am for ariel/klin/omo?

i wash ma pants daily ma
Posted: at 14-09-2010 11:21 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 14-09-2010 11:25 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 14-09-2010 11:15 AM
Quote from: Treasure2 on 14-09-2010 10:55 AM
Talk for ur self bc the topic here is Personal Hygeine.
just trying to confirm to wat esonu said
and beside i did not mention anybody's name
just like sophie said some babes wear 1 pant for 2-3days


How u want take mention name again when u don talk about girls in ur company and helping Esonu to confirm.

U no go leave Esonu wey dey run mouth.
Posted: at 14-09-2010 11:25 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 14-09-2010 11:26 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 14-09-2010 11:21 AM
Quote from: sophiebaby on 14-09-2010 10:55 AM
Quote from: blessedme on 14-09-2010 10:47 AM
in ma compound all d girls wash thier pants weekly, so Esonu is very correct

so including u too? hehehehehehe
y weekly? dem dey soak am for ariel/klin/omo?

i wash ma pants daily ma

oya stop to dey look ya neigbours pants

Posted: at 14-09-2010 11:26 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 14-09-2010 11:29 AM (14 years ago)
(f)
Pant and Bra is washed every day and dry under the sun.  

Every woman what dozens so why keep ur underwears and wash once every week.

Posted: at 14-09-2010 11:29 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 14-09-2010 11:30 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 14-09-2010 11:26 AM
Quote from: blessedme on 14-09-2010 11:21 AM
Quote from: sophiebaby on 14-09-2010 10:55 AM
Quote from: blessedme on 14-09-2010 10:47 AM
in ma compound all d girls wash thier pants weekly, so Esonu is very correct

so including u too? hehehehehehe
y weekly? dem dey soak am for ariel/klin/omo?

i wash ma pants daily ma

oya stop to dey look ya neigbours pants


Grin Grin Grin Grin Grin, u sef  Grin Grin
Posted: at 14-09-2010 11:30 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- esonu at 14-09-2010 11:31 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 14-09-2010 11:05 AM
oya BRA
how often do u wash ya brazier?
cos its obvious dat some gurls bra, by the arm pit side.. d thing dey color Brown...
Ladies sorry ooooooo but na true.

how often una dey wash am.

me na every saturday.

the floor is opened
ahhhhhh if u talk of dat one na im be say church don dismiss..infact plenty of gurls no dey even wash bra till de day dem wan throway am..wetin dem dey do na to spread it under the sun after wearing it....abeg make una no kill me ooo for saying de truth

Posted: at 14-09-2010 11:31 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 14-09-2010 11:31 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 14-09-2010 11:25 AM
Quote from: blessedme on 14-09-2010 11:15 AM
Quote from: Treasure2 on 14-09-2010 10:55 AM
Talk for ur self bc the topic here is Personal Hygeine.
just trying to confirm to wat esonu said
and beside i did not mention anybody's name
just like sophie said some babes wear 1 pant for 2-3days


How u want take mention name again when u don talk about girls in ur company and helping Esonu to confirm.

U no go leave Esonu wey dey run mouth.
and do u know ma compound? anyway na u sabi
Posted: at 14-09-2010 11:31 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- esonu at 14-09-2010 11:33 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on 14-09-2010 11:25 AM
Quote from: blessedme on 14-09-2010 11:15 AM
Quote from: Treasure2 on 14-09-2010 10:55 AM
Talk for ur self bc the topic here is Personal Hygeine.
just trying to confirm to wat esonu said
and beside i did not mention anybody's name
just like sophie said some babes wear 1 pant for 2-3days


How u want take mention name again when u don talk about girls in ur company and helping Esonu to confirm.

U no go leave Esonu wey dey run mouth.
e be like say u be one of dem wey dey pack panties till they full bucket

Posted: at 14-09-2010 11:33 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 14-09-2010 11:35 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 14-09-2010 11:05 AM
oya BRA
how often do u wash ya brazier?
cos its obvious dat some gurls bra, by the arm pit side.. d thing dey color Brown...
Ladies sorry ooooooo but na true.

how often una dey wash am.

me na every saturday.

the floor is opened
I wash ma bras together with ma cloth on Saturdays
Posted: at 14-09-2010 11:35 AM (14 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 17

Featured Discussions