LADIES; (Page 15)

Date: 14-09-2010 9:24 am (14 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 ... 12 13 14 [15] 16 17
- sophiebaby at 21-09-2010 12:02 PM (14 years ago)
(f)
b4 nkoh?
see me see gbeseh ooooooo
na bad tin dey swit naa?
e dey swit me dey pain me at the same tym
hehehehehehehe

Posted: at 21-09-2010 12:02 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 21-09-2010 12:04 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 21-09-2010 12:00 PM
sophie na me u dey call approcco?
no jst let me carry ma cane na oo

mallorca ow u dey
i no come hear from u again abi na wetin happen?

u be approco na...
na which sattelite sef u dey use? hehehehe

if u no hear frm mallorca.. make en hear frm u naaaa
anyway to tell u d truth
d guy run
mallorca na JEW man.. en dey fear
hehehehehehe

Posted: at 21-09-2010 12:04 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 21-09-2010 12:16 PM (14 years ago)
(f)
sophie u 4get say i be ya anty? ma sattelite dey view everything ooo
so be careful of wat u are doing

i think i talk am say im no get liver
and im dey brag like say if i make 1st move im go response
but na two moves i make and no response from him

anyway different strokes 4 different folks
i don put ma love back inside ma hrt
Posted: at 21-09-2010 12:16 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 21-09-2010 12:22 PM (14 years ago)
(f)
pls bring ya love out ooo
he is everly ready for u..no going back
make ya moves to get weight

Posted: at 21-09-2010 12:22 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 21-09-2010 12:24 PM (14 years ago)
(m)
Na wa o!

Posted: at 21-09-2010 12:24 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 21-09-2010 12:27 PM (14 years ago)
(f)
xter na wa 4 wetin huh?

sophie i don use padlock lock ma hrt
make d love no comot
Posted: at 21-09-2010 12:27 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 21-09-2010 12:54 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xter on 21-09-2010 12:24 PM
Na wa o!
Big bros nobi small nawa o!

Posted: at 21-09-2010 12:54 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Akpan01 at 21-09-2010 12:56 PM (14 years ago)
(f)
i just peep in

Posted: at 21-09-2010 12:56 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 21-09-2010 12:58 PM (14 years ago)
(f)
Akpan ow u dey, hope great
Posted: at 21-09-2010 12:58 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 21-09-2010 01:00 PM (14 years ago)
(f)
yes o i dey sis..u look very nice on this pic

Posted: at 21-09-2010 01:00 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- xter at 21-09-2010 01:03 PM (14 years ago)
(m)
Hmmmm

Posted: at 21-09-2010 01:03 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Akpan01 at 21-09-2010 01:04 PM (14 years ago)
(f)
??how is xter??i see u still in suit:-P

Posted: at 21-09-2010 01:04 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 21-09-2010 01:40 PM (14 years ago)
(f)
that xter suit go dey smell by now..
since how many months now..u still on one suit

Posted: at 21-09-2010 01:40 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Akpan01 at 21-09-2010 01:42 PM (14 years ago)
(f)
hahahahahahahah

Posted: at 21-09-2010 01:42 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- dirtykid at 21-09-2010 02:16 PM (14 years ago)
(m)
Me no dey wear any pant...

Posted: at 21-09-2010 02:16 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 21-09-2010 02:19 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: dirtykid on 21-09-2010 02:16 PM
Me no dey wear any pant...
Shocked Shocked :omake i wear ya pampers back let all these omoge no see my small thin o Grin Grin

Posted: at 21-09-2010 02:19 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 21-09-2010 02:32 PM (14 years ago)
(f)
so ya tin small dirtypikin

Posted: at 21-09-2010 02:32 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 21-09-2010 02:57 PM (14 years ago)
(f)
i no dey houx

Akpan thanks sis
Posted: at 21-09-2010 02:57 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 21-09-2010 03:16 PM (14 years ago)
(m)
you dey eva stay 4 house? waka waka

Posted: at 21-09-2010 03:16 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 21-09-2010 03:19 PM (14 years ago)
(f)
Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 21-09-2010 03:19 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 ... 12 13 14 [15] 16 17

Featured Discussions