brb Posted: at 20-11-2008 03:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
owuladewa at 20-11-2008 03:20 PM (16 years ago) (f) dat na d sweet part of d tin 4 boyz bt 4 gilrz.............................................  [attachment deleted by admin] Posted: at 20-11-2008 03:20 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
orezo at 20-11-2008 05:03 PM (16 years ago) (m) Onyi why dey cough na... Posted: at 20-11-2008 05:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 20-11-2008 05:58 PM (16 years ago) (m) owuladewa why u dey form sexy girl for here u want make boys kini dey stand? Posted: at 20-11-2008 05:58 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
i know say she dey cough
Posted: at 20-11-2008 06:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amici at 21-11-2008 08:46 AM (16 years ago) (f) rezi! rezi! rezi! hw many times i call u, if na person do watin u do so pple no go hear word wallahi! this ur joke is nt only familia it is also similar Posted: at 21-11-2008 08:46 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
amici at 21-11-2008 08:48 AM (16 years ago) (f) who don read MY VERY FIRST TIME abeg make una tell me the difference except the topic Posted: at 21-11-2008 08:48 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 21-11-2008 09:09 AM (16 years ago) (m) D difference apart from d topic is dat they are having different post dates...LOL Posted: at 21-11-2008 09:09 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amici at 21-11-2008 09:26 AM (16 years ago) (f) u see y i love u b4............. u dey always talk truth ( no be frequently sha, na u lies may pass truth) Posted: at 21-11-2008 09:26 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Jboy4shezo at 21-11-2008 09:31 AM (16 years ago) (m) D difference apart from d topic is dat they are having different post dates...LOL
Orezo for the first time u don talk truth. Keep it up Posted: at 21-11-2008 09:31 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 21-11-2008 09:35 AM (16 years ago) (m) who don read MY VERY FIRST TIME abeg make una tell me the difference except the topic
if you look well i don 1st post am before i come repost am again. na me first post am. Posted: at 21-11-2008 09:35 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 21-11-2008 09:39 AM (16 years ago) (m) ok we don hear Posted: at 21-11-2008 09:39 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 21-11-2008 09:48 AM (16 years ago) (m) na amici i dey talk to ohh. which one come be your own na? Posted: at 21-11-2008 09:48 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 21-11-2008 10:04 AM (16 years ago) (m) WE(amici and me) abi u neva hear the latest now? say amici don agree to be the mama of my pickins Posted: at 21-11-2008 10:04 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 21-11-2008 11:20 AM (16 years ago) (m) Jboy!!! E b like sey u no dey hear again... Posted: at 21-11-2008 11:20 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy really like amici....may gods help his indirect proposals but baba orezo and rezimero no go gree.....yekparipa Posted: at 21-11-2008 11:58 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 21-11-2008 12:07 PM (16 years ago) (m) Grin... U r right... But for d aspect of Jboy liking amici... Dat one na im i no wan hear... Posted: at 21-11-2008 12:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tell me something...please...wetin him no one hear? Posted: at 21-11-2008 12:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 21-11-2008 12:15 PM (16 years ago) (m) I dey tell am sey amici just want make i dey jealous... Dats y she dey act flirt scene wit Jboy... But Jboy no wan hear at all... I no know which langua i go use take tell am... Posted: at 21-11-2008 12:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 21-11-2008 01:20 PM (16 years ago) (m) Orezo so u wan carry this matter come here again abi. Wetin we don already settle . u hear wey she say she don fall in love with me. plz let sleeping dogs lie Posted: at 21-11-2008 01:20 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |