
Posted: at | |
![]()
| |||||
You are a BESTIAL...if not..why didnt you milk the cow during the day...Jugde yourself Reply
| |||||
u for don talk since now Reply
| |||||
Quote from: oyez on 27-12-2008 04:20 PM You are a BESTIAL...if not..why didnt you milk the cow during the day...Jugde yourself i no blame u. dirty mind
| |||||
Abeg o, wetin Bestial mean Reply
| |||||
ask oyez wey wear im papa cap for head Reply
| |||||
ask oyez wey wear im papa cap for head Reply
| |||||
Quote from: act2sean on 22-11-2008 03:43 AM dat one na only ur 1st experience ooo. now how u see am?. is this d pix of the antichrist or the dragon our pastor told us about??
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 9-02-2009 10:02 AM Quote from: act2sean on 22-11-2008 03:43 AM dat one na only ur 1st experience ooo. now how u see am?. is this d pix of the antichrist or the dragon our pastor told us about?? he be like say na him GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
| |||||
iyinka, which village you for snap that picture? Reply
| |||||
no be lyinka na act2sean profile pix Reply
| |||||
na iyinka pix i dey talk about Reply
| |||||
una well don 4 here ooooo...raziii which one be this one na..my mind don fly..lol Reply
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 10-02-2009 01:02 AM una well don 4 here ooooo...raziii which one be this one na..my mind don fly..lol bros no do oh. cool down for JESUS oh ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
rezi sabi hang person leg... sorry mind for up ... Reply![]()
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 10-02-2009 02:28 PM rezi sabi hang person leg... sorry mind for up ... onyi! onyi!! onyi!!! hmmmmmmmmmmm ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 10-02-2009 03:05 PM Quote from: onyinyenaija on 10-02-2009 02:28 PM rezi sabi hang person leg... sorry mind for up ... onyi! onyi!! onyi!!! hmmmmmmmmmmm ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() why u dey call her na. why u self go they hang person leg na..wait ooo onyin how u take know self.. ![]()
| |||||
Rezi ............................................I comment My reserve!!!!!!!!!!! Reply
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 11-02-2009 02:31 AM Quote from: rezimero on 10-02-2009 03:05 PM Quote from: onyinyenaija on 10-02-2009 02:28 PM rezi sabi hang person leg... sorry mind for up ... onyi! onyi!! onyi!!! hmmmmmmmmmmm ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() why u dey call her na. why u self go they hang person leg na..wait ooo onyin how u take know self.. ![]() na slip of finger na... u no see wen i say sorri ?? ...Emma ur brain don dey waka fast fast now ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 10-02-2009 03:05 PM Quote from: onyinyenaija on 10-02-2009 02:28 PM rezi sabi hang person leg... sorry mind for up ... onyi! onyi!! onyi!!! hmmmmmmmmmmm ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() rezi wetin na ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)