orezo at 27-12-2008 03:08 PM (15 years ago) (m) segxi... who tell you dat one na? I no sye use cafe oooh... Posted: at 27-12-2008 03:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
oyez at 27-12-2008 04:20 PM (15 years ago) (m) You are a BESTIAL...if not..why didnt you milk the cow during the day...Jugde yourself
Posted: at 27-12-2008 04:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 27-12-2008 04:41 PM (15 years ago) (m) u for don talk since now Posted: at 27-12-2008 04:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 27-12-2008 08:22 PM (15 years ago) (m) You are a BESTIAL...if not..why didnt you milk the cow during the day...Jugde yourself
i no blame u. dirty mind Posted: at 27-12-2008 08:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 27-12-2008 11:14 PM (15 years ago) (m) Abeg o, wetin Bestial mean Posted: at 27-12-2008 11:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 28-12-2008 12:19 AM (15 years ago) (m) ask oyez wey wear im papa cap for head Posted: at 28-12-2008 12:19 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 29-12-2008 11:23 PM (15 years ago) (m) ask oyez wey wear im papa cap for head Posted: at 29-12-2008 11:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dat one na only ur 1st experience ooo. now how u see am?.
is this d pix of the antichrist or the dragon our pastor told us about?? Posted: at 9-02-2009 10:02 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lyinka at 9-02-2009 10:24 AM (15 years ago) (m) dat one na only ur 1st experience ooo. now how u see am?.
is this d pix of the antichrist or the dragon our pastor told us about?? he be like say na him
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD Posted: at 9-02-2009 10:24 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 9-02-2009 10:33 AM (15 years ago) (m) iyinka, which village you for snap that picture? Posted: at 9-02-2009 10:33 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no be lyinka na act2sean profile pix Posted: at 9-02-2009 12:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 9-02-2009 02:55 PM (15 years ago) (m) na iyinka pix i dey talk about Posted: at 9-02-2009 02:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
una well don 4 here ooooo...raziii which one be this one na..my mind don fly..lol Posted: at 10-02-2009 01:02 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 10-02-2009 01:47 PM (15 years ago) (m) una well don 4 here ooooo...raziii which one be this one na..my mind don fly..lol
bros no do oh. cool down for JESUS oh Posted: at 10-02-2009 01:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezi sabi hang person leg... sorry mind for up ... Posted: at 10-02-2009 02:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 10-02-2009 03:05 PM (15 years ago) (m) Reply |
why u dey call her na. why u self go they hang person leg na..wait ooo onyin how u take know self.. Posted: at 11-02-2009 02:31 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rezi ............................................I comment My reserve!!!!!!!!!!! Posted: at 11-02-2009 02:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
why u dey call her na. why u self go they hang person leg na..wait ooo onyin how u take know self.. na slip of finger na... u no see wen i say sorri ?? ...Emma ur brain don dey waka fast fast now Posted: at 11-02-2009 07:17 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezi wetin na ...no be i say sorri ?? ...but wat where u tinking Posted: at 11-02-2009 07:20 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |