Quote from: xena15 on 2-11-2010 08:53 AM
2 talk true ehn,i get my reservations about dat guy o!
[color=purple]My dear, keep am to ur sef make we dey watch. My fear bi sey, plenty people go follow agents of darkness enter hell where dem dey find magic wey dem call miracle. [/size][/color]
Posted: at | |