das why all of una face be like pple wey dey cry.
see kris na?
If na Naijapals prayer go kill IBB, then so be it....u dey close to IBB na im u dey here? u wan form level
Expensive joke....she dey speak english....
abeg carry on guy...but hope say na there ur the favorite end

Posted: at | |