Posted: at | |
| |||||
Quote from: bodeniyi on 5-10-2010 11:08 AM Kris... draw no sure for them ... who dem be? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() bode, you chop elephant heart oo... ![]() well sha, gudluck oo.
| |||||
me no get heart now.. na coconut dey the place wey heart suppose dey Reply
| |||||
Wasted honour!!!! Reply
| |||||
u sure Reply
| |||||
i don ask am the same thing. Reply
| |||||
CAPITAL YES@!!!!! Una dey work for babangida ni? Reply
| |||||
tufiakwaa... mee.. never. Reply
| |||||
lolzzzzzzz... Reply
| |||||
Quote from: bodeniyi on 4-10-2010 08:14 AM Dear Lord, U've taken a lot of my favourite persons away & it hurts so bad bt not complaining..my Favourite Musician, Michael Jackson, My Favourite Lawyer, Gani Fawehinmi! U even took my favourite Naija Artiste, Da Grin, & my favorite President Musa Umaru Yar' Adua..Dear Lord, ths is just 2 let U know that my Favourite... Ex-President is General Ibrahim Badamosi Babangida Thank U in anticipation; ![]() Amen
| |||||
Quote from: Kristiantus on 8-10-2010 01:13 PM tufiakwaa... mee.. never. Lol.. that your answer get as he be oo.. you dey vex for the guy well well
| |||||
Quote from: jeffrey4u on 8-10-2010 01:32 PM Quote from: bodeniyi on 4-10-2010 08:14 AM Dear Lord, U've taken a lot of my favourite persons away & it hurts so bad bt not complaining..my Favourite Musician, Michael Jackson, My Favourite Lawyer, Gani Fawehinmi! U even took my favourite Naija Artiste, Da Grin, & my favorite President Musa Umaru Yar' Adua..Dear Lord, ths is just 2 let U know that my Favourite... Ex-President is General Ibrahim Badamosi Babangida Thank U in anticipation; ![]() Amen
| |||||
Bros. na wetin IBB do u Reply
| |||||
Amen o! ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Xter Second.....@you wey ask question.. ask google Reply
| |||||
lol Reply
| |||||
abi now Reply
| |||||
Quote from: bodeniyi on 8-10-2010 02:01 PM Quote from: Kristiantus on 8-10-2010 01:13 PM tufiakwaa... mee.. never. Lol.. that your answer get as he be oo.. you dey vex for the guy well well I Independence B Bomb B Blast
| |||||
Quote from: Kristiantus on 11-10-2010 11:14 AM Quote from: bodeniyi on 8-10-2010 02:01 PM Quote from: Kristiantus on 8-10-2010 01:13 PM tufiakwaa... mee.. never. Lol.. that your answer get as he be oo.. you dey vex for the guy well well I Independence B Bomb B Blast Lol... na remix of him name be that oo
| |||||
nigerians, which one be expensive joke. una problem be say una no sabi laff. Replydas why all of una face be like pple wey dey cry. see kris na? If na Naijapals prayer go kill IBB, then so be it....u dey close to IBB na im u dey here? u wan form level Expensive joke....she dey speak english.... abeg carry on guy...but hope say na there ur the favorite end
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot