Skypon2002 at 6-10-2010 02:37 PM (14 years ago) (m)
One woman dey tell her pikin say "make u no let somebody enter through our door as i dey commot oh!" and she was pulling his ear, to show how serious she was.
when him mama com commot naa, the boy com stay near the door tire where him dey wait for him mama make she come back from market. After him don wait for several hours, and him mama never return, so the pikin com decide to commot the door, him carry the door go for the market go dey find him mama. As him mama com see am now, she com dey halla say wetin make am commot the door for house naa? Na him the pikin say him commot am so that nobody go pass through the door.
Post Reply
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 6-10-2010 02:37 PM (14 years ago) | Addicted Hero
xter at 6-10-2010 03:35 PM (14 years ago) (m)
How smal pikin go remove door? Abi na bamboo dem take make am ni?
Here comes d Great King Xtervaganza
Posted: at 6-10-2010 03:35 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
lolzzz
Posted: at 6-10-2010 04:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply amahdonkha at 6-10-2010 04:38 PM (14 years ago) (f)
Ur Joke no make sense, how small pikin go fit carry door. You self check am out now.....
Posted: at 6-10-2010 04:38 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
hehehehehehehehehe...
@poster: shey the boy na superman?
Posted: at 6-10-2010 04:45 PM (14 years ago) | Hero
Reply add12 at 7-10-2010 11:30 AM (14 years ago) (m)
i no surprise poster u be the boi.
Posted: at 7-10-2010 11:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply Skypon2002 at 7-10-2010 07:24 PM (14 years ago) (m)
Ur Joke no make sense, how small pikin go fit carry door. You self check am out now.....
U don 4get say here na joke forum? Ee fit no be reality, but na just joke wey we wan joke 4 here
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 7-10-2010 07:24 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply federico at 8-10-2010 01:31 AM (14 years ago) (m)
poster ur joke be like soup way maggi and meat nor dey,..how person go fit take chop am..
Posted: at 8-10-2010 01:31 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
poster ur joke be like soup way maggi and meat nor dey,..how person go fit take chop am..
go kirikiri first...
Posted: at 8-10-2010 10:42 AM (14 years ago) | Hero
Reply add12 at 8-10-2010 11:50 AM (14 years ago) (m)
yes i support make him go kirikiri first.
Posted: at 8-10-2010 11:50 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply federico at 8-10-2010 11:55 AM (14 years ago) (m)
na wa.. i nor sabi say una just come from kirikiri..una well come ohh
Posted: at 8-10-2010 11:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply add12 at 8-10-2010 11:57 AM (14 years ago) (m)
which time u leave kirikiri?
Posted: at 8-10-2010 11:57 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply federico at 8-10-2010 12:00 PM (14 years ago) (m)
ask ur partner
Posted: at 8-10-2010 12:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply add12 at 8-10-2010 12:04 PM (14 years ago) (m)
he day thre with u nah shai na ur jnr 4 kirikiri
Posted: at 8-10-2010 12:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply federico at 8-10-2010 12:10 PM (14 years ago) (m)
so dem dey see jnr and snr there??
Posted: at 8-10-2010 12:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply bodeniyi at 8-10-2010 02:13 PM (14 years ago) (m)
hehehee... una no go kill me
Posted: at 8-10-2010 02:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply joebaybe at 8-10-2010 04:02 PM (14 years ago) (m)
We no for dey Discriminate .. make we just try appreciate so that another person too go appreciate us .. make we dey try watch our belle...we no want bad ones
Posted: at 8-10-2010 04:02 PM (14 years ago) | Newbie
Reply tommygr8 at 8-10-2010 04:08 PM (14 years ago) (m)
hey guys ...this is a joke and why are u all hitting the guy....
Posted: at 8-10-2010 04:08 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
na lie im try. make we encourage d guy now?
Posted: at 8-10-2010 04:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
ok he try small
Posted: at 8-10-2010 06:28 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply