hmmm its meaningless
why is it meaningless wetin? you still dey ask more questions abi. we say make you provide answer for the one wey dey down, you dey ask another 1. Posted: at 19-10-2010 01:15 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lol Posted: at 19-10-2010 01:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Guy as you dey come down from the bus, u for ask the driver naa why u com come for here dey cause commotion now?  ? please dont let the post cause arguement pls oya, provide the answer...  already told you the answer b4 that you are the driver and dont tell me you dont knw ur age if ure confused read the question from the begining again Posted: at 19-10-2010 01:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Guy as you dey come down from the bus, u for ask the driver naa why u com come for here dey cause commotion now?  ? please dont let the post cause arguement pls oya, provide the answer...  already told you the answer b4 that you are the driver and dont tell me you dont knw ur age if ure confused read the question from the begining again okay... na me dey do garage work abi? if dem give you chance sef you go fit call me conductor join. na now now i sabi say true true, this your post dey meaningless... Posted: at 19-10-2010 02:52 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lol Posted: at 19-10-2010 02:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tambeiort at 19-10-2010 02:59 PM (14 years ago) (m) let me finish my English question b4 i enter maths. Posted: at 19-10-2010 02:59 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lolz Posted: at 19-10-2010 03:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gurnarx at 19-10-2010 03:31 PM (14 years ago) (m) can you pls help us out since there is no scrolling back. Posted: at 19-10-2010 03:31 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
huh? Posted: at 19-10-2010 04:02 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
this does not make sense at all.....
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 19-10-2010 04:20 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
this does not make sense at all.....
gbam... you've said it all.. Posted: at 19-10-2010 04:25 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
this does not make sense at all.....
gbam... you've said it all..  ...one good simple sentence
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 19-10-2010 04:28 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
asaph at 19-10-2010 04:30 PM (14 years ago) (m) hi everybody Posted: at 19-10-2010 04:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hi everybody
 ol' boy make una come see sojaman oo..  sojaman, you're very much welcome... e be like say all of una plan say una go show face here today... coolguy, now sojaman... i happy i swear. Posted: at 19-10-2010 04:35 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lolzzzzzzzz  soja man just complete a mission ....
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 19-10-2010 04:38 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
asaph at 19-10-2010 04:40 PM (14 years ago) (m) guys bn missing u. hope everybody is ok Posted: at 19-10-2010 04:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
 na so now... Posted: at 19-10-2010 05:02 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
federico at 20-10-2010 03:37 AM (14 years ago) (m) na the bomb-blast mission?? Posted: at 20-10-2010 03:37 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jeffrey4u at 20-10-2010 08:48 AM (14 years ago) (m) @gbenga u get sense @xter why is it a brainless post
the driver na small boy naaaaaaaaaa 23 yrs old
you no even sabi maths sef... olodo...  ] heheheh Posted: at 20-10-2010 08:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol
and u be Original olodo na the reason why e dey meaningless for your face simple question u no sabi Na wa for you Posted: at 20-10-2010 09:36 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |