





Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 25-10-2010 01:48 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
yes... cos am gonna tongue you soon.... Reply
| |||||
no noooooooooooo Reply
| |||||
heheheheheheheheheheheheheheeeeeeeeeeee. Reply
| |||||
Quote from: Kristiantus on 25-10-2010 04:42 PM heheheheheheheheheheheheheheeeeeeeeeeee. hahahahahaaaaaaaaaa
| |||||
![]()
| |||||
kris the one way u just conner felix here alone..i begin dey ...... Reply
| |||||
Quote from: federico on 26-10-2010 05:46 AM kris the one way u just conner felix here alone..i begin dey ...... u begin dey do wait
| |||||
Quote from: federico on 26-10-2010 05:46 AM kris the one way u just conner felix here alone..i begin dey ...... me ke!... na she corner me...not what your thinking man. where you run go yesterday? i check you for house dem say you comot. ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 26-10-2010 09:50 AM Quote from: federico on 26-10-2010 05:46 AM kris the one way u just conner felix here alone..i begin dey ...... me ke!... na she corner me...not what your thinking man. where you run go yesterday? i check you for house dem say you comot. ![]()
| |||||
dat is d sign of good husband Reply
| |||||
dis madness dey too early now. why? Reply
| |||||
Quote from: Hay-why on 26-10-2010 02:33 PM dis madness dey too early now. why? bros na who dey mad
| |||||
felix who dey provoke u? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: federico on 26-10-2010 10:00 AM Quote from: Kristiantus on 26-10-2010 09:50 AM Quote from: federico on 26-10-2010 05:46 AM kris the one way u just conner felix here alone..i begin dey ...... me ke!... na she corner me...not what your thinking man. where you run go yesterday? i check you for house dem say you comot. ![]() ![]() ![]() ![]() fedeco, you ways don dey surprise me nowadays... you sure say we no go go confirm your head for village so? ![]()
| |||||
Quote from: terryworld on 27-10-2010 07:06 AM felix who dey provoke u? na hay-why
| |||||
abeggiiiiii... Reply
| |||||
Terry, Krist, Bode and Xter.... abeg i dey look for my for MY LOVELY HUSBAND FEDERICO.... abeg any of una wen see am mak una tell am say I DEY MISS LIK POLICE DEY MISS N20 and I LOVE LUV AM LIK NAIJA LUV AMERICA VITA......... abeg mak e com online oooooo Reply
| |||||
abegii... go find sumwhere sitdown. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)