Posted: at | |
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 27-10-2010 10:41 AM felix so u no dey miss me? nooooooo i still dey miss u bt fede own wost u still dey com online
| |||||
Quote from: felixomosexy on 19-10-2010 11:44 AM CHECK OUT e don tay wen start oooooooooo
| |||||
Quote from: Kristiantus on 19-10-2010 12:26 PM heheheheheheheheheeeee... that second boy na james bond o.... hehehehehe....na real james bond ![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
Quote from: Hay-why on 26-10-2010 02:33 PM dis madness dey too early now. why? free madness Collect your own ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
Quote from: felixomosexy on 27-10-2010 10:26 AM Terry, Krist, Bode and Xter.... abeg i dey look for my for MY LOVELY HUSBAND FEDERICO.... abeg any of una wen see am mak una tell am say I DEY MISS LIK POLICE DEY MISS N20 and I LOVE LUV AM LIK NAIJA LUV AMERICA VITA......... abeg mak e com online oooooo u no mix me?? sorry miss ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
Quote from: Riverniger1 on 10-12-2010 01:03 AM Quote from: felixomosexy on 27-10-2010 10:26 AM Terry, Krist, Bode and Xter.... abeg i dey look for my for MY LOVELY HUSBAND FEDERICO.... abeg any of una wen see am mak una tell am say I DEY MISS LIK POLICE DEY MISS N20 and I LOVE LUV AM LIK NAIJA LUV AMERICA VITA......... abeg mak e com online oooooo u no mix me?? sorry miss ![]()
| |||||
Things dey happen for NP! Reply
| |||||
Quote from: Freesmile on 11-12-2010 08:31 PM Things dey happen for NP! no be small tineooooooooooooooooooooo
| |||||
Quote from: federico on 19-10-2010 12:26 PM When me and you were kids....@ poster na be say no be 2day u spoile na right 4rm ur mama belle
| |||||
Quote from: Freesmile on 11-12-2010 08:31 PM Things dey happen for NP! like what? ![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
Quote from: Chamming on 13-12-2010 01:14 PM Quote from: federico on 19-10-2010 12:26 PM When me and you were kids....@ poster na be say no be 2day u spoile na right 4rm ur mama belle
| |||||
my nove dey read bible oooo ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 14-12-2010 03:01 PM my nove dey read bible oooo nooooooooooooooo dem tell me say na so bible talk am
| |||||
Abeg make una remeber da first commandment of Godooooooooooo Reply
| |||||
ok ReplyTouch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
anoda ok ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: federico on 19-10-2010 12:32 PM Quote from: solid_solid on 19-10-2010 12:30 PM Quote from: Kristiantus on 19-10-2010 12:26 PM heheheheheheheheheeeee... that second boy na james bond o.... hahahahaha .... una no go kill me oo @ all!! Jeez I feel lik my momma!!
| |||||
Bad girl!!!!!!!! Reply
| |||||
Quote from: kaycee22 on 15-12-2010 07:53 PM Abeg make una remeber da first commandment of Godooooooooooo na which one be dat again, u no say me na wetin dem say bible talk na e i dey use dey talk cos me i no sabi readooooooooooooooooo
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)