Posted: at | |
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 07:08 PM na wah for ur fabu, na soso smellish fabu u like to talk, i no go fit taste am sha but the aroma dey tell say he sweet small stop confusing yourself and us. you dey taste smell?
| |||||
capital NO. Reply
| |||||
Quote from: elizatops on 18-10-2008 03:12 PM ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: karina on 4-11-2008 09:07 AM Quote from: elizatops on 18-10-2008 03:12 PM ![]() ![]() ![]() ![]() Karina wats ur own na??? Dont make me bliv u've got notin 2say dats y u posted dis stuff. Anyway sha na u get ur mouth... LOL
| |||||
wey de blindman carriam go? and how de blindman take know say him thing de stand? e take hand toucham, why? Reply
| |||||
Quote from: golddy on 7-11-2008 11:26 PM wey de blindman carriam go? and how de blindman take know say him thing de stand? e take hand toucham, why? you be small pikin?
| |||||
Nice question! Now answer dis question: ReplyWho born God??? Na true sey Queen of england dey smoke igbo??? If na lie, aw u take know??? and if na true, aw many wraps a day??? If u fit answer dem i go answer u question...@Golddy
| |||||
Quote from: orezo on 8-11-2008 12:30 PM Nice question! Now answer dis question: bros all this questions go burst the guy head oh Who born God??? Na true sey Queen of england dey smoke igbo??? If na lie, aw u take know??? and if na true, aw many wraps a day??? If u fit answer dem i go answer u question...@Golddy
| |||||
wdf**king question is that to the questionaire. anyways no problem all of una get am for mof Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 8-11-2008 01:08 PM Quote from: orezo on 8-11-2008 12:30 PM Nice question! Now answer dis question: bros all this questions go burst the guy head ohWho born God??? Na true sey Queen of england dey smoke igbo??? If na lie, aw u take know??? and if na true, aw many wraps a day??? If u fit answer dem i go answer u question...@Golddy
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 8-11-2008 07:50 PM wdf**king question is that to the questionaire. anyways no problem all of una get am for mof Which one??? U b jandon???
| |||||
shoo!!! the blind man think say e cripple reach for yonder? Reply![]() ![]()
| |||||
i wonder... Reply
| |||||
Quote from: orezo on 10-11-2008 01:03 PM Quote from: grin_genius4lif on 8-11-2008 07:50 PM wdf**king question is that to the questionaire. anyways no problem all of una get am for mof Which one??? U b jandon??? Yo! you reminded me of Jandon anyways. have fun ![]()
| |||||
kk Reply
| |||||
Ope oh...first time dat i bring your head down for ground...kk ko keke ni ...LOL Reply
| |||||
I don repent na...LOL Reply
| |||||
na na u quick repent....dem go fear ....i no believe....Ok if so i advise to do away wiv bad friends Reply
| |||||
i hear u... U try Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)