cos i know u will bring d money


Posted: at | |
Quote from: mydicksweet on 22-10-2010 04:27 AM I prefer fine gurl without money just like my Diplo baby cos i know u will bring d money ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: logten on 22-10-2010 04:20 AM i prefer money no babe Yes Logten i dey with you, cus i put my mind on my money my money on my mind
| |||||
Quote from: oyindabty on 22-10-2010 02:24 PM i prefer UGLY BOY WITH COMFIRM/ACTIVE RUBBER AND NORMAL PEPE. With many many access Plus Ferarri,Lamboghini and Privet Jet....See ur mouth
| |||||
fine boi go alwaz mak sense, +owo on top dat na xtra beta naw, abi who no lik beta fin...lol Reply
| |||||
Sure baby shaking no dey that one and i hope ur enjoying ur weekend sha? Reply![]() ![]()
| |||||
hnmnm kuckin ReplyA smile costs less dan electricity but gives more light 2 ur face!So always smile & prove dat u r d best tube... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kennee on 22-10-2010 02:30 PM Thief WHY THIEF NOBI WETIN I WANT I GO TALK?
| |||||
Quote from: tyabo on 22-10-2010 02:33 PM Quote from: oyindabty on 22-10-2010 02:24 PM i prefer UGLY BOY WITH COMFIRM/ACTIVE RUBBER AND NORMAL PEPE. u wey no pure oond wetin u mean by ACTIVE RUBBER ![]() HW YOU TAKE NO SAY I NO PURE? THE ACTIVE RUBBER I MEAN BI HIM HARD DICS. YEYEYEYEYE YOU NO BI MAN WHEN U NO KNOW WETIN ACTIVE RUBBER BI
| |||||
haha Reply![]()
| |||||
Quote from: oyindabty on 25-10-2010 08:42 AM Quote from: Kennee on 22-10-2010 02:30 PM Thief WHY THIEF NOBI WETIN I WANT I GO TALK? Wetin yu go Use the Money do sef? ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
i dont need both fine and urgly girl what i need is money for now Reply
| |||||
Quote from: sucksexfulsadiq on 21-10-2010 03:02 PM For Guys do you prefer a fine girl - money or a ugly girl + money ![]()
| |||||
Wetin i wan carry fyn boy-money do? ReplyI go manage d ugly 1 wey get money as long as wen i wake up see him face i no got shout Jesus! D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u!
| |||||
hahahaha u funny ooo Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: tyabo on 22-10-2010 01:29 PM Quote from: blessedme on 21-10-2010 04:40 PM Quote from: Pepesy on 21-10-2010 04:06 PM l prefer fine boy+pepe u no no say fine boy+money no dey pay?and na trouble as most women go they ask am out and him go dey do shakara wey u suppose do
| |||||
Quote from: tyabo on 22-10-2010 01:36 PM Quote from: blessedme on 22-10-2010 08:46 AM Quote from: Pepesy on 21-10-2010 04:52 PM Quote from: blessedme on 21-10-2010 04:40 PM Quote from: Pepesy on 21-10-2010 04:06 PM l prefer fine boy+pepe u no no say fine boy+money no dey pay?and na trouble as most women go they ask am out and him go dey do shakara wey u suppose do smtimes dear. bt l blv say l go fit handle am
| |||||
Quote from: tyabo on 22-10-2010 01:38 PM ALL D FINE GUYZ ON NP MAKE WE BEGIN DEY DO SHAKARA SINCE BLESSEDEME DUN BLOW FOWL YANSH OPEN... abeg make una do shakara NOTE: UGLY 1'S STAY AWAY... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() as for me i no go luk una side two times
| |||||
Quote from: oyindabty on 22-10-2010 02:24 PM i prefer UGLY BOY WITH COMFIRM/ACTIVE RUBBER AND NORMAL PEPE. girl na u feel me pass
| |||||
Dat means na yu and Her be the Thief so ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Ugly + money,na im dey reign o! ReplyD devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u!
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)