Posted: at | |
| |||||
hehehe Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
like mother like dauther Reply
| |||||
abeg make una free mama. e don tay wey she taste am. the pickin been wan smart but mama make am know say no be today she dey the level. Reply
| |||||
Make ona warn dat grand daughter she one put sand 4 grandmama soup.anyway nice joke! Reply
| |||||
Na good the girl be wan do b4 ohh. but old mama no want that kind gift bcos she too need am... Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: orezo on 20-10-2008 10:20 AM Na good the girl be wan do b4 ohh. but old mama no want that kind gift bcos she too need am... if na u nko? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 18-10-2008 09:21 PM abeg make una free mama. e don tay wey she taste am. the pickin been wan smart but mama make am know say no be today she dey the level. lol...... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 20-10-2008 11:20 AM Quote from: orezo on 20-10-2008 10:20 AM Na good the girl be wan do b4 ohh. but old mama no want that kind gift bcos she too need am... if na u nko?![]() ![]() ![]() U suppose know wetin i go do na! ![]() ![]() ![]()
| |||||
Abeg make una leave mama make she ennnnjoy! Reply![]()
| |||||
Quote from: orezo on 20-10-2008 03:59 PM Quote from: rezimero on 20-10-2008 11:20 AM Quote from: orezo on 20-10-2008 10:20 AM Na good the girl be wan do b4 ohh. but old mama no want that kind gift bcos she too need am... if na u nko?![]() ![]() ![]() U suppose know wetin i go do na! ![]() ![]() ![]()
| |||||
a beg make una no blame d old woman sha Reply
| |||||
OREZO You get talent for jokes. ReplyYour jokes are nice but quite dirty in nature All the same they are nice THUMBS UP keep it up ABEG,WETIN OLD WOMAN WAN ENJOY FOR THAT KIND THING Do you believe there is beauty in blackness? you better do bcuz am a living example. This is Beauty Queen live and direct from Oba Awon Universities- OAU(Obafemi Awolowo University)for those of you who dont know. Stay ever Cool and Loving
| |||||
Quote from: PRINCESS-BQ on 28-10-2008 05:12 AM OREZO You get talent for jokes. shou see this babe oh wetin you mean? say mama no go enjoy am? well na only mama fit testify Your jokes are nice but quite dirty in nature All the same they are nice THUMBS UP keep it up ABEG,WETIN OLD WOMAN WAN ENJOY FOR THAT KIND THING ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
na so now Reply
| |||||
Quote from: PRINCESS-BQ on 28-10-2008 05:12 AM OREZO You get talent for jokes. Your jokes are nice but quite dirty in nature All the same they are nice THUMBS UP keep it up ABEG,WETIN OLD WOMAN WAN ENJOY FOR THAT KIND THING thanks for the compliments, but if dem get dirty abeg make u buy omo make i take wash am!!! ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: orezo on 31-10-2008 02:11 PM Quote from: PRINCESS-BQ on 28-10-2008 05:12 AM OREZO You get talent for jokes. Your jokes are nice but quite dirty in nature All the same they are nice THUMBS UP keep it up ABEG,WETIN OLD WOMAN WAN ENJOY FOR THAT KIND THING thanks for the compliments, but if dem get dirty abeg make u buy omo make i take wash am!!! ![]() ![]() ![]() I laugh but the old woman say na lie. so i don rewind my laugh. o boy u try oh no be small. see your life.
| |||||
nice one orezokeep it up. lol
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 08:45 PM Quote from: orezo on 31-10-2008 02:11 PM Quote from: PRINCESS-BQ on 28-10-2008 05:12 AM OREZO You get talent for jokes. Your jokes are nice but quite dirty in nature All the same they are nice THUMBS UP keep it up ABEG,WETIN OLD WOMAN WAN ENJOY FOR THAT KIND THING thanks for the compliments, but if dem get dirty abeg make u buy omo make i take wash am!!! ![]() ![]() ![]() I laugh but the old woman say na lie. so i don rewind my laugh. o boy u try oh no be small. see your life. why u dey post ur childhood pics online bros... LOL
| |||||
Na who no wan enjoy abi who no like beta thing if na u nko Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)