orezo at 18-10-2008 02:49 PM (16 years ago) (m)
An old woman was coming back from a nite vigil with her 20 yrs old grand daughter. On thier way, they were attacked by robbers who insisted on molesting the old woman. So the young grand daughter pleaded and said "pls abeg make una leave my grandmama, she don old. make una rape me instead". Then suddenly the old woman shouted back at her "Shut Up!!! U think sey na only u e dey sweet???"
Post Reply
Posted: at 18-10-2008 02:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac
elizatops at 18-10-2008 03:11 PM (16 years ago) (f)
hehehe
Posted: at 18-10-2008 03:11 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply HOPPE at 18-10-2008 04:10 PM (16 years ago) (m)
like mother like dauther
Posted: at 18-10-2008 04:10 PM (16 years ago) | Newbie
Reply rezimero at 18-10-2008 09:21 PM (16 years ago) (m)
abeg make una free mama. e don tay wey she taste am. the pickin been wan smart but mama make am know say no be today she dey the level.
Posted: at 18-10-2008 09:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
Make ona warn dat grand daughter she one put sand 4 grandmama soup.anyway nice joke!
Posted: at 19-10-2008 02:01 AM (16 years ago) | Newbie
Reply orezo at 20-10-2008 10:20 AM (16 years ago) (m)
Na good the girl be wan do b4 ohh. but old mama no want that kind gift bcos she too need am...
Posted: at 20-10-2008 10:20 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply rezimero at 20-10-2008 11:20 AM (16 years ago) (m)
if na u nko?
Posted: at 20-10-2008 11:20 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Abbybabe at 20-10-2008 12:25 PM (16 years ago) (f)
abeg make una free mama. e don tay wey she taste am. the pickin been wan smart but mama make am know say no be today she dey the level.
lol......
Posted: at 20-10-2008 12:25 PM (16 years ago) | Newbie
Reply orezo at 20-10-2008 03:59 PM (16 years ago) (m)
U suppose know wetin i go do na!
Posted: at 20-10-2008 03:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply fieye at 25-10-2008 07:03 PM (16 years ago) (m)
Abeg make una leave mama make she ennnnjoy!
Posted: at 25-10-2008 07:03 PM (16 years ago) | Newbie
Reply rezimero at 25-10-2008 08:34 PM (16 years ago) (m)
i believe you sha
Posted: at 25-10-2008 08:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Dexter12 at 26-10-2008 09:54 PM (16 years ago) (m)
a beg make una no blame d old woman sha
Posted: at 26-10-2008 09:54 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
OREZO You get talent for jokes.
Your jokes are nice but quite dirty in nature
All the same they are nice
THUMBS UP
keep it up
ABEG,WETIN OLD WOMAN WAN ENJOY FOR THAT KIND THING
Do you believe there is beauty in blackness? you better do bcuz am a living example. This is Beauty Queen live and direct from Oba Awon Universities- OAU(Obafemi Awolowo University)for those of you who dont know. Stay ever Cool and Loving
Posted: at 28-10-2008 05:12 AM (16 years ago) | Newbie
Reply rezimero at 28-10-2008 04:31 PM (16 years ago) (m)
Reply segxi at 28-10-2008 04:49 PM (16 years ago) (m)
na so now
Posted: at 28-10-2008 04:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply orezo at 31-10-2008 02:11 PM (16 years ago) (m)
OREZO You get talent for jokes. Your jokes are nice but quite dirty in nature All the same they are nice THUMBS UP keep it up ABEG,WETIN OLD WOMAN WAN ENJOY FOR THAT KIND THING
thanks for the compliments, but if dem get dirty abeg make u buy omo make i take wash am!!!
Posted: at 31-10-2008 02:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
OREZO You get talent for jokes. Your jokes are nice but quite dirty in nature All the same they are nice THUMBS UP keep it up ABEG,WETIN OLD WOMAN WAN ENJOY FOR THAT KIND THING
thanks for the compliments, but if dem get dirty abeg make u buy omo make i take wash am!!!
I laugh but the old woman say na lie. so i don rewind my laugh. o boy u try oh no be small. see your life.
Posted: at 31-10-2008 08:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply karina at 4-11-2008 08:55 AM (16 years ago) (f)
nice one orezokeep it up. lol
Posted: at 4-11-2008 08:55 AM (16 years ago) | Newbie
Reply orezo at 4-11-2008 03:29 PM (16 years ago) (m)
OREZO You get talent for jokes. Your jokes are nice but quite dirty in nature All the same they are nice THUMBS UP keep it up ABEG,WETIN OLD WOMAN WAN ENJOY FOR THAT KIND THING
thanks for the compliments, but if dem get dirty abeg make u buy omo make i take wash am!!!
I laugh but the old woman say na lie. so i don rewind my laugh. o boy u try oh no be small. see your life.
why u dey post ur childhood pics online bros... LOL
Posted: at 4-11-2008 03:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Jboy4shezo at 4-11-2008 04:49 PM (16 years ago) (m)
Na who no wan enjoy abi who no like beta thing if na u nko
Posted: at 4-11-2008 04:49 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply