princedafe at 26-10-2010 06:30 PM (14 years ago) (m) yawning
wat a senseless post Posted: at 26-10-2010 06:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
moniconyez at 26-10-2010 06:50 PM (14 years ago) (m) Yawning and Yelling Posted: at 26-10-2010 06:50 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
abbeyy74 at 26-10-2010 07:27 PM (14 years ago) (f) na today?e easy make person dey run after 20naira for more than 6 hrs inside hot sun everyday Posted: at 26-10-2010 07:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
MrDon at 26-10-2010 08:46 PM (14 years ago) (m) laf b4 Posted: at 26-10-2010 08:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 26-10-2010 09:58 PM (14 years ago) (m) i pity una two...
you since iknow you , na so so cry , your mouth no dey pain you ? ; nope. ok . how you dey so ? and how ya mouth too be ?? Posted: at 26-10-2010 09:58 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ceejay58 at 27-10-2010 08:57 AM (14 years ago) (m) see dem...........lol Posted: at 27-10-2010 08:57 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
see dem...........lol
dis one don reach heaven already..... Posted: at 27-10-2010 10:07 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
i pity una two...
you since iknow you , na so so cry , your mouth no dey pain you ? ; nope. ok . how you dey so ? and how ya mouth too be ??  bros, free me joor... i go change my parole soon. Posted: at 27-10-2010 10:08 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 27-10-2010 10:19 AM (14 years ago) (m) ok . good so Posted: at 27-10-2010 10:19 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ok . good so
alright man... cheers. Posted: at 27-10-2010 10:24 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 27-10-2010 10:29 AM (14 years ago) (m) nice guy , ride on my dear Posted: at 27-10-2010 10:29 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
wow.... still can't believe this is happening... Posted: at 27-10-2010 10:31 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
see dem...........lol
dis one don reach heaven already.....  heaven indeed wht of N20 note Posted: at 27-10-2010 10:33 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 27-10-2010 10:36 AM (14 years ago) (m) hahahahahahahaha
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 27-10-2010 10:36 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Terry, Krist, Bode and Xter.... abeg i dey look for my for MY LOVELY HUSBAND FEDERICO.... abeg any of una wen see am mak una tell am say I DEY MISS LIK POLICE DEY MISS N20 and I LOVE LUV AM LIK NAIJA LUV AMERICA VITA......... abeg mak e com online oooooo Posted: at 27-10-2010 10:40 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Terry, Krist, Bode and Xter.... abeg i dey look for my for MY LOVELY HUSBAND FEDERICO.... abeg any of una wen see am mak una tell am say I DEY MISS LIK POLICE DEY MISS N20 and I LOVE LUV AM LIK NAIJA LUV AMERICA VITA......... abeg mak e com online oooooo Posted: at 27-10-2010 10:43 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 27-10-2010 10:48 AM (14 years ago) (m) see dem...........lol
dis one don reach heaven already.....  heaven indeed wht of N20 note DEY FOR HER POCKET Posted: at 27-10-2010 10:48 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 27-10-2010 10:49 AM (14 years ago) (m) Terry, Krist, Bode and Xter.... abeg i dey look for my for MY LOVELY HUSBAND FEDERICO.... abeg any of una wen see am mak una tell am say I DEY MISS LIK POLICE DEY MISS N20 and I LOVE LUV AM LIK NAIJA LUV AMERICA VITA......... abeg mak e com online oooooo
ABI NA HIM YOU WAN MAKE DO YOUR SUYA SO  ? Posted: at 27-10-2010 10:49 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Leave them alone, body no be fire wood Posted: at 27-10-2010 10:52 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Reply |