Police on Duty (Page 6)

Date: 22-10-2010 3:27 pm (13 years ago) | Author: felix omokere
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 10
- solid_solid at 27-10-2010 11:14 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: felixomosexy on 27-10-2010 10:40 AM
Terry, Krist, Bode and Xter.... abeg i dey look for my for MY LOVELY HUSBAND FEDERICO.... abeg any of una wen see am mak una tell am say I DEY MISS LIK POLICE DEY MISS N20 and I LOVE  LUV AM LIK NAIJA LUV AMERICA VITA......... abeg mak e com online oooooo  

SEE AS U DEY MISS THIS GUY LIKE SEY TOMOROW NO DEY ......

OK MAKE I COME OCCUPY HIS SPACE UNTIL HE RETURN FROM  .... 
Posted: at 27-10-2010 11:14 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- felixomosexy at 27-10-2010 11:38 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: solid_solid on 27-10-2010 11:14 AM
Quote from: felixomosexy on 27-10-2010 10:40 AM
Terry, Krist, Bode and Xter.... abeg i dey look for my for MY LOVELY HUSBAND FEDERICO.... abeg any of una wen see am mak una tell am say I DEY MISS LIK POLICE DEY MISS N20 and I LOVE  LUV AM LIK NAIJA LUV AMERICA VITA......... abeg mak e com onlineoooo

SEE AS U DEY MISS THIS GUY LIKE SEY TOMOROW NO DEY ......

OK MAKE I COME OCCUPY HIS SPACE UNTIL HE RETURN FROM  .... 
nooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo
Posted: at 27-10-2010 11:38 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- jekwu at 28-10-2010 12:09 PM (13 years ago)
(m)
na-my antyoooooo Cool Huh? Huh?
Posted: at 28-10-2010 12:09 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- felixomosexy at 28-10-2010 12:24 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: jekwu on 28-10-2010 12:09 PM
na-my antyoooooo Cool Huh? Huh?
bt my mama never tel me say me and u na brothers and sisters com bros talk truth becos oooooooohuum
Posted: at 28-10-2010 12:24 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- olivetree at 28-10-2010 03:22 PM (13 years ago)
(m)
yes she need 2 sleep after 20, 20 naira bribe
Posted: at 28-10-2010 03:22 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- terryworld at 28-10-2010 03:28 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: felixomosexy on 28-10-2010 12:24 PM
Quote from: jekwu on 28-10-2010 12:09 PM
na-my antyoooooo Cool Huh? Huh?
bt my mama never tel me say me and u na brothers and sisters com bros talk truth becos oooooooohuum
so felix u mean say him be my in-law?abeg make una check well abeg

Posted: at 28-10-2010 03:28 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- hero27 at 28-10-2010 07:47 PM (13 years ago)
(m)
mr T is like u love dis babyooooooooo i  see am say d girl dey like u 2 una feet b oneooooooooo
Posted: at 28-10-2010 07:47 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- terryworld at 28-10-2010 10:13 PM (13 years ago)
(m)
u ma dey see vision.how u take know say she nove me?

Posted: at 28-10-2010 10:13 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- felixomosexy at 29-10-2010 10:26 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 28-10-2010 03:28 PM
Quote from: felixomosexy on 28-10-2010 12:24 PM
Quote from: jekwu on 28-10-2010 12:09 PM
na-my antyoooooo Cool Huh? Huh?
bt my mama never tel me say me and u na brothers and sisters com bros talk truth becos oooooooohuum
so felix u mean say him be my in-law?abeg make una check well abeg
no we no relate i fit marry am
Posted: at 29-10-2010 10:26 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 29-10-2010 10:48 AM (13 years ago)
(m)
you fit marry who?

Posted: at 29-10-2010 10:48 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- felixomosexy at 29-10-2010 11:26 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 29-10-2010 10:48 AM
you fit marry who?
jekwu
Posted: at 29-10-2010 11:26 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- federico at 29-10-2010 11:31 AM (13 years ago)
(m)
hmmm
Posted: at 29-10-2010 11:31 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- felixomosexy at 29-10-2010 11:33 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: federico on 29-10-2010 11:31 AM
hmmm
na wetin dey happen My Luv
Posted: at 29-10-2010 11:33 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 29-10-2010 11:35 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: federico on 29-10-2010 11:31 AM
hmmm
see market wey you buy.... hehehehehehee... no just go hang yourself for nothing o.
Posted: at 29-10-2010 11:35 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- federico at 29-10-2010 11:36 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: felixomosexy on 29-10-2010 11:33 AM
Quote from: federico on 29-10-2010 11:31 AM
hmmm
na wetin dey happen My Luv
you have been cheating on me.. Angry
Posted: at 29-10-2010 11:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 29-10-2010 11:37 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 29-10-2010 11:35 AM
Quote from: federico on 29-10-2010 11:31 AM
hmmm
see market wey you buy.... hehehehehehee... no just go hang yourself for nothing o.
three days she nor see me..she just dump me for terryworld..FEAR WOMAN   Lips Sealed Embarrassed
Posted: at 29-10-2010 11:37 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 29-10-2010 11:46 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: felixomosexy on 29-10-2010 11:33 AM
Quote from: federico on 29-10-2010 11:31 AM
hmmm
na wetin dey happen My Luv
Angry Angry Angry
"na wetin dey happen My Luv"?  Angry
na until you kill am na him sumtin go happen...
Posted: at 29-10-2010 11:46 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- federico at 29-10-2010 11:50 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 29-10-2010 11:46 AM
Quote from: felixomosexy on 29-10-2010 11:33 AM
Quote from: federico on 29-10-2010 11:31 AM
hmmm
na wetin dey happen My Luv
Angry Angry Angry
"na wetin dey happen My Luv"?  Angry
na until you kill am na him sumtin go happen...
i no her plan...she wan kill me marry terry...na her plan
Posted: at 29-10-2010 11:50 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- felixomosexy at 29-10-2010 01:05 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: federico on 29-10-2010 11:50 AM
Quote from: Kristiantus on 29-10-2010 11:46 AM
Quote from: felixomosexy on 29-10-2010 11:33 AM
Quote from: federico on 29-10-2010 11:31 AM
hmmm
na wetin dey happen My Luv
Angry Angry Angry
"na wetin dey happen My Luv"?  Angry
na until you kill am na him sumtin go happen...
i no her plan...she wan kill me marry terry...na her plan
why on earth ill i do so no...... is Terry dat is doin it nt me haba u no our luv don grow pass lik dat 4get krist i no e plan
Posted: at 29-10-2010 01:05 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- keke405 at 4-11-2010 03:38 PM (13 years ago)
(m)
kpuraaaaaaaaaaaaaaaaaaa !!!!!!!!!! bombomclak
Posted: at 4-11-2010 03:38 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 10

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Grieving Father, Igboanugo Mourn Death Of Doctor Son Killed By Drunk Driver In America

  2. TRAGEDY: British Boxer Sherif Lawal Dies After Collapsing In Ring On Professional Debut

  3. Touching Moment Soldiers Are Seen Crying After Losing Colleagues To Terrorists

  4. VIDE; "I’m Surprised Rihanna Recognized Me At An Event In London"– Ayra Starr Opens Up

  5. Davido Celebrates First Child’s 9th Birthday Amid Drama With Babymama, Sophia Momodu

  6. Ex CBN Gov. Emefiele Faces Fresh Charge Over Printing Of Naira

  7. Photos From The Burial Of 39Yr Old Benue Lady, Louisa Allegedly Murdered In Abuja

  8. Suspected Robber Arrested In Bank With IED After Demanding N100m In Plateau State

  9. Police Arrest Three Suspects Over Killing Of PoS Operator, Mutiu In Ogun

  10. Court Remands Lagos Father, Joseph Gamor For Allegedly Defiling 13Yr Old Daughter

  11. Actress, Toyin Abraham Begs Fans Not To Bully Anyone In Her Name

  12. 30Yr Old Woman, Comfort Yughemba Docked For Assaulting, Robbing Police Officer

  13. BBN Star, Phyna Set To Release Debut Movie ‘Last Man On Earth’

  14. 46Yr Old Enugu Teacher Sabina Appeals For Help After Giving Birth To Quadruplets

  15. BREAKING: Pres. Tinubu, VP Shettima To Pay Tollgate Fees At Airports

  16. 6 More Abducted Students From CUSTECH Kogi Rescued, 4 Still Missing

  17. 5 Soldiers Reportedly Killed, Others Injured As Bandits Attack Military Camp In Katsina

  18. Singer, BNXN Warns Fans From Pitting Him Against His Colleagues On Social Media

  19. RIVERS CRISIS: Fubara Receives Abia Governor, Alex Otti in Port Harcourt (VIDEO)

  20. Pasuma’s Daughter, Aliyah Graduates With Honors From University Of Illinois, Chicago


THIS WEEK
  1. POLITICAL TURMOIL UNVEILED! 'Wike Was Instrumental To Peter Obi's Exit From PDP' - Paul Ibe

  2. Peter Obi Visits Atiku in Abuja as Speculation of Unified Front For 2027 Elections Intensifies

  3. Wetin She Wear - Movie Producer, Stanley Nwoko Mocks Destiny Etiko Over Her AMVCA Outfit

  4. Lady Raises Alarm Over State of Actor, Nonso Diobi After Spotting Him in Her Area (Video)

  5. Reactions as Naira Marley and Sam Larry Were Spotted Vibing to Portable's Diss Track About Them

  6. Nigeria Rapper, Dremo Hits Back At Sarkodie’s Shade Of Nigeria’s Big 3 Artists With Diss Track

  7. Afrobeat Singer, Davido Blasts Popular Blog For Calling Him “Papa Ifeanyi”

  8. 'We Kidnap, Extort & Rap3 Male Victims' - Gang Of Homosegxwal Criminals Arrested In Lekki

  9. EFCC Boss, Olukoyede Faces Visa Ban Threat Over Yahaya Bello's Case

  10. Man Shoots Stepmom Who Tried To Give Him Hug During Graduation Ceremony


TOP MEMBERS: