that n your own palaver so , Amebo international
Posted: at | |
Quote from: moniconyez on 28-10-2010 10:21 AM Change again and again Mr Changer, that n your own palaver so , Amebo international
| |||||
Quote from: moniconyez on 28-10-2010 10:59 AM No , dont get me wrong pls , I wasnt abusing him nor will i abuse no one here, You know he's an Ahji Chameleon by Title na ![]() ![]() ![]() ![]() you dey craze so and craze be your original name sef
| |||||
but igbo guys are not complaining, why not marry cheap ones from your side, is it by force to marry igbo gurls? Reply
| |||||
Na lie fine igbo girls no expensive for ma area at all. That was in the past, the world is evolving. Reply
| |||||
how much dem be now for ya area ooo ? Reply
| |||||
igbo girls den too like money,but their guys are caring Reply
| |||||
Petrol seller how much a litter for Black market? And why u no dey for Gas station dey sell your own? I wan feel my tank abeg kia kia............ Reply
| |||||
Quote from: atamajim on 30-10-2010 03:05 PM but igbo guys are not complaining, why not marry cheap ones from your side, is it by force to marry igbo gurls? true talk !!! "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: moniconyez on 1-11-2010 02:59 PM Petrol seller how much a litter for Black market? And why u no dey for Gas station dey sell your own? I wan feel my tank abeg kia kia............ i no dey sell for small small pikin like you , if you get elder make you send them ooo,
| |||||
www.nocommet.com.np.og Reply
| |||||
Quote from: ajanni on 1-11-2010 03:43 PM Quote from: moniconyez on 1-11-2010 02:59 PM Petrol seller how much a litter for Black market? And why u no dey for Gas station dey sell your own? I wan feel my tank abeg kia kia............ i no dey sell for small small pikin like you , if you get elder make you send them ooo, I hope say una no go turn this one into another wrestling match ooo.....una too like quarrel self......... ![]() ![]() ![]() A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
lolz Reply"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: divineproject on 1-11-2010 03:49 PM Quote from: ajanni on 1-11-2010 03:43 PM Quote from: moniconyez on 1-11-2010 02:59 PM Petrol seller how much a litter for Black market? And why u no dey for Gas station dey sell your own? I wan feel my tank abeg kia kia............ i no dey sell for small small pikin like you , if you get elder make you send them ooo, I hope say una no go turn this one into another wrestling match ooo.....una too like quarrel self......... ![]() ![]() ![]() and who tell you so say we dey quareel ? abi you don become A----------? NO be me talk am so ooo
| |||||
what does dat A stand for?............and if your name na ajanni, talk am ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
and since ajanni is just my screen name ? wetin then ? dp or dpo Reply
| |||||
Ok, so you don chicken out abi?.............hehehehe ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
i had wqanted to signout , but i know you will reply , so make you no come think say i run , na im make make i stay so , pd , dp and pdp whichever one , i no chicken ooo, but real hypopotamous ----- how about that ? Reply
| |||||
hahahaha........you are on your own........... ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
den marry calaba Reply
| |||||
Quote from: divineproject on 1-11-2010 05:54 PM hahahaha........you are on your own........... i scare you so ? don,t worry , you are so dearer and noting go do you so , kedu ooooo
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion