osituga at 7-11-2008 08:16 PM (16 years ago) (m) @digitalman dont be a player hater lol
shine ya eye well b/4 u enter, thats all I no be once chance and i no be like you..Playa Posted: at 7-11-2008 08:16 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
digitalman at 7-11-2008 08:19 PM (16 years ago) (m) @digitalman dont be a player hater lol
shine ya eye well b/4 u enter, thats all I no be once chance and i no be like you..Playa i no say na wetin u want do be that, small time 2 of una will come here dey yab nonsence, Posted: at 7-11-2008 08:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osituga at 7-11-2008 08:21 PM (16 years ago) (m) @digitalman dont be a player hater lol
shine ya eye well b/4 u enter, thats all I no be once chance and i no be like you..Playa i no say na wetin u want do be that, small time 2 of una will come here dey yab nonsence, Look my picture wella...shey i resemble Playa niii? Posted: at 7-11-2008 08:21 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
digitalman at 7-11-2008 08:23 PM (16 years ago) (m) @digitalman dont be a player hater lol
shine ya eye well b/4 u enter, thats all I no be once chance and i no be like you..Playa i no say na wetin u want do be that, small time 2 of una will come here dey yab nonsence, Look my picture wella...shey i resemble Playa niii? na u talk am, so i think u be Posted: at 7-11-2008 08:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osituga at 7-11-2008 08:27 PM (16 years ago) (m) @digitalman dont be a player hater lol
shine ya eye well b/4 u enter, thats all I no be once chance and i no be like you..Playa i no say na wetin u want do be that, small time 2 of una will come here dey yab nonsence, Look my picture wella...shey i resemble Playa niii? na u talk am, so i think u be Think wisely Posted: at 7-11-2008 08:27 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
digitalman at 7-11-2008 08:28 PM (16 years ago) (m) i be wise one Posted: at 7-11-2008 08:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osituga at 7-11-2008 08:32 PM (16 years ago) (m) u na King Solomon abi? Posted: at 7-11-2008 08:32 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
digitalman at 7-11-2008 08:37 PM (16 years ago) (m) its not my fault,,, Posted: at 7-11-2008 08:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osituga at 7-11-2008 08:38 PM (16 years ago) (m) ummm Posted: at 7-11-2008 08:38 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
digitalman at 7-11-2008 08:39 PM (16 years ago) (m) u wan try Posted: at 7-11-2008 08:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osituga at 7-11-2008 08:40 PM (16 years ago) (m) no Posted: at 7-11-2008 08:40 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
digitalman at 7-11-2008 08:42 PM (16 years ago) (m) u for try na Posted: at 7-11-2008 08:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osituga at 7-11-2008 08:45 PM (16 years ago) (m) You no worry Gango aaso soon..my partner don de signn in already Posted: at 7-11-2008 08:45 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
zie85er at 7-11-2008 08:47 PM (16 years ago) (m) who dey try 4 here.....i wan burst bottle...wey digital
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 7-11-2008 08:47 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
osituga at 7-11-2008 08:49 PM (16 years ago) (m) @ zie85er....The guy don dodge somewhere DIGITAL Come out if you arre man enough Posted: at 7-11-2008 08:49 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
digitalman at 7-11-2008 08:51 PM (16 years ago) (m) wetin Posted: at 7-11-2008 08:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osituga at 7-11-2008 08:52 PM (16 years ago) (m) Where you dodge before. @ Zie85er he don come oooo...wey the bottle? Posted: at 7-11-2008 08:52 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
zie85er at 7-11-2008 08:59 PM (16 years ago) (m) i dey vex na.....wher e hin dey.......
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 7-11-2008 08:59 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
digitalman at 7-11-2008 09:01 PM (16 years ago) (m) una no seriuos Posted: at 7-11-2008 09:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osituga at 7-11-2008 09:02 PM (16 years ago) (m) He don run again Posted: at 7-11-2008 09:02 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |