mad no gud (Page 2)

Date: 30-10-2010 7:11 pm (13 years ago) | Author: Kinsley
1 [2] 3 4 5
- omotoyosolabisi at 1-11-2010 03:59 PM (13 years ago)
(f)
pls make una leave mad man alone ooooooooooooo
Posted: at 1-11-2010 03:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 1-11-2010 04:01 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on  1-11-2010 03:59 PM
pls make una leave mad man alone ooooooooooooo
my dear, shey you no vex sha?. Kiss
Posted: at 1-11-2010 04:01 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Arabmoney2 at 1-11-2010 04:07 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  1-11-2010 10:27 AM
i am not supprise that he is an orphan
as for u i no fit shout were u dey cos i knew ur parents have already dieid in luth

Posted: at 1-11-2010 04:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 4kasibe247 at 1-11-2010 04:49 PM (13 years ago)
(m)
una too much pals Grin
Posted: at 1-11-2010 04:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Arabmoney2 at 1-11-2010 05:34 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: bodeniyi on  1-11-2010 10:21 AM
@kris, you no know say arabmadness na orphan now.. so him no know wetin parents be from the beginning, am used to him saying all those shits jare
na ur papa mama relations any tin about u go die ghost

Posted: at 1-11-2010 05:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 1-11-2010 06:00 PM (13 years ago)
(m)
arabo, e don do now... why una dey abuse una mama & papa like this?
Posted: at 1-11-2010 06:00 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Arabmoney2 at 1-11-2010 06:45 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on  1-11-2010 06:00 PM
arabo, e don do now... why una dey abuse una mama & papa like this?
guy na small tin dey me ves see jew men dey cap any how

Posted: at 1-11-2010 06:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 2-11-2010 05:00 AM (13 years ago)
(m)
Cap anyhow??? me no wear cap oooo.. arabson
Posted: at 2-11-2010 05:00 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 2-11-2010 06:51 AM (13 years ago)
(m)
he mean spiritual cap

Posted: at 2-11-2010 06:51 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- bodeniyi at 2-11-2010 07:13 AM (13 years ago)
(m)
I no know for am oo...
Posted: at 2-11-2010 07:13 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Arabmoney2 at 2-11-2010 08:00 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: bodeniyi on  2-11-2010 07:13 AM
I no know for am oo...
who no kom no go no

Posted: at 2-11-2010 08:00 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 2-11-2010 08:03 AM (13 years ago)
(m)
abeg take am softly!!!!!

Posted: at 2-11-2010 08:03 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 2-11-2010 09:08 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  2-11-2010 06:51 AM
he mean spiritual cap

yep!
na invisible cap?
lol

make we ask arabmoney so that we go dey sure of the kin cap,
panama, kangol, hat, beret or na don jazzy cap.
lol

Posted: at 2-11-2010 09:08 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Arabmoney2 at 2-11-2010 09:13 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  2-11-2010 08:03 AM
abeg take am softly!!!!!
u no say d word softly  dey exist u kom dey insult  a sea lord

Posted: at 2-11-2010 09:13 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 2-11-2010 09:13 AM (13 years ago)
(m)
Arabmadness.. oya oo.. come tell us the cap wey you want ooo
Posted: at 2-11-2010 09:13 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 2-11-2010 10:13 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: bodeniyi on  2-11-2010 09:13 AM
Arabmadness.. oya oo.. come tell us the cap wey you want ooo
lol Grin Grin

Posted: at 2-11-2010 10:13 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- silkyme at 2-11-2010 10:44 AM (13 years ago)
(f)
JST PASSIN WITHOUT BEING NOTICE
Posted: at 2-11-2010 10:44 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 2-11-2010 10:46 AM (13 years ago)
(m)
huh?
invincible woman, well done oo.
Posted: at 2-11-2010 10:46 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- federico at 2-11-2010 11:26 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on  2-11-2010 10:46 AM
huh?
invincible woman, well done oo.
na witch..she fly pass...
Posted: at 2-11-2010 11:26 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 2-11-2010 11:30 AM (13 years ago)
(m)
My Silky no be winch oo.. meanwhile, she just dey celebrate haloween all along
Posted: at 2-11-2010 11:30 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5