mad no gud (Page 4)

Date: 30-10-2010 7:11 pm (14 years ago) | Author: Kinsley
1 2 3 [4] 5
- kaycee22 at 14-11-2010 10:15 PM (14 years ago)
(m)
Diz na my first time to c a mad man agree say im dey mad, this world don change finish............
Posted: at 14-11-2010 10:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 18-11-2010 10:04 AM (14 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
thats wonderfull oh

Posted: at 18-11-2010 10:04 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- florish4love at 18-11-2010 10:28 AM (14 years ago)
(f)
no be small matter
Posted: at 18-11-2010 10:28 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- collinsmygee at 18-11-2010 03:59 PM (14 years ago)
(m)
i neva see anybodi wey fit abuse arabmoney ooo.... e bi like dis guy na indomitable abuser
Posted: at 18-11-2010 03:59 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- collinsmygee at 18-11-2010 04:07 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Arabmoney2 on 11-11-2010 04:49 PM
Quote from: Skypon2002 on 11-11-2010 04:28 PM
what ever post i see, i take it as joke
cos this is a joke forum
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i dont
arad u don mad o....so as we plenty reach, u still dey conquer us....abeg i want meet u 1 on 1....u don mara walahi
Posted: at 18-11-2010 04:07 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Riverniger1 at 18-11-2010 07:39 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 14-11-2010 10:15 PM
Diz na my first time to c a mad man agree say im dey mad, this world don change finish............

lol ...na u maka me laugh

Posted: at 18-11-2010 07:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Arabmoney2 at 18-11-2010 08:39 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: collinsmygee on 18-11-2010 04:07 PM
Quote from: Arabmoney2 on 11-11-2010 04:49 PM
Quote from: Skypon2002 on 11-11-2010 04:28 PM
what ever post i see, i take it as joke
cos this is a joke forum
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i dont
arad u don mad o....so as we plenty reach, u still dey conquer us....abeg i want meet u 1 on 1....u don mara walahi
who be arad? Before i deal with u, u must be an upcoming or adict.

Posted: at 18-11-2010 08:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 18-11-2010 11:37 PM (14 years ago)
(m)
Arab don cut chain!
Posted: at 18-11-2010 11:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 19-11-2010 05:20 AM (14 years ago)
(m)
Arab don turn arad... nice
Posted: at 19-11-2010 05:20 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 19-11-2010 07:56 AM (14 years ago)
(m)
u go fear arad naa
lol

the guy keyboard dey stammer..
 Grin Grin Grin

Posted: at 19-11-2010 07:56 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Arabmoney2 at 19-11-2010 10:30 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 18-11-2010 11:37 PM
Arab don cut chain!
senior am still wit my right senseses, he make me turn back

Posted: at 19-11-2010 10:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 19-11-2010 08:13 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Arabmoney2 on 19-11-2010 10:30 AM
Quote from: kaycee22 on 18-11-2010 11:37 PM
Arab don cut chain!
senior am still wit my right senseses, he make me turn back
u go fear Arabkolo!!!!
Posted: at 19-11-2010 08:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Arabmoney2 at 19-11-2010 10:08 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 19-11-2010 08:13 PM
Quote from: Arabmoney2 on 19-11-2010 10:30 AM
Quote from: kaycee22 on 18-11-2010 11:37 PM
Arab don cut chain!
senior am still wit my right senseses, he make me turn back
u go fear Arabkolo!!!!
abi

Posted: at 19-11-2010 10:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 20-11-2010 09:53 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 19-11-2010 08:13 PM
Quote from: Arabmoney2 on 19-11-2010 10:30 AM
Quote from: kaycee22 on 18-11-2010 11:37 PM
Arab don cut chain!
senior am still wit my right senseses, he make me turn back
u go fear Arabkolo!!!!

how??

Posted: at 20-11-2010 09:53 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 20-11-2010 10:12 AM (14 years ago)
(f)
na wa oooo
Posted: at 20-11-2010 10:12 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 20-11-2010 10:23 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 20-11-2010 10:12 AM
na wa oooo

for what?Huh?Huh??

Posted: at 20-11-2010 10:23 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 27-11-2010 05:56 AM (14 years ago)
(m)
For mumu! Mumu bad pass mad, mad pipo get cure but mumu no get cure mumu no dey shame  ewwwwwwwzzzzzz
Posted: at 27-11-2010 05:56 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 27-11-2010 02:17 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 27-11-2010 05:56 AM
For mumu! Mumu bad pass mad, mad pipo get cure but mumu no get cure mumu no dey shame  ewwwwwwwzzzzzz
bros, wetin u study for school?
 Sad

Posted: at 27-11-2010 02:17 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Riverniger1 at 27-11-2010 02:20 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 27-11-2010 02:17 PM
Quote from: kaycee22 on 27-11-2010 05:56 AM
For mumu! Mumu bad pass mad, mad pipo get cure but mumu no get cure mumu no dey shame  ewwwwwwwzzzzzz
bros, wetin u study for school?
 Sad

lol.......the guy de study mad and mumu.. Grin

Posted: at 27-11-2010 02:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 27-11-2010 04:21 PM (14 years ago)
(m)
ok
no wonder

Posted: at 27-11-2010 04:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4] 5

Featured Discussions