terryworld at 12-11-2010 09:23 AM (13 years ago) (m) U want make i cum again, i dodge am!!! Still waitin 4 our shursh membas. brother kaycee oya come,our church menbers don come.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 12-11-2010 09:23 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 12-11-2010 09:33 AM (13 years ago) (m) Arabic welcome to church, Terry wan take blow scater my face for here, thank God say u don cum. abeg ask am weda i look lyk bro emeka? Posted: at 12-11-2010 09:33 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 12-11-2010 09:40 AM (13 years ago) (m) hahahahahaha.any time i close my eyes to blow the satan wey dey chase my wife,i go dey see bro kaycee.wetin dey happen?i go blow ooo!!!
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 12-11-2010 09:40 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Don-ziggy at 12-11-2010 09:49 AM (13 years ago) (m) u take some kind things b4 u come church Posted: at 12-11-2010 09:49 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 12-11-2010 09:54 AM (13 years ago) (m) i no take anything na only expired water wey i take cos we dey fasting that day.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 12-11-2010 09:54 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 12-11-2010 10:01 AM (13 years ago) (m) hahahahahaha.any time i close my eyes to blow the satan wey dey chase my wife,i go dey see bro kaycee.wetin dey happen?i go blow ooo!!!
Abeg no blow, just helep me tell ur wife say i don taya i no wan do again, Posted: at 12-11-2010 10:01 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Don-ziggy at 12-11-2010 10:07 AM (13 years ago) (m) bad guy Posted: at 12-11-2010 10:07 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 12-11-2010 12:55 PM (13 years ago) (m) hahahahaha.kaycee u must do today.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 12-11-2010 12:55 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
if wan blow satan i go dey see him. :'(
i see say u they smoke na him make u no satan again ..... no go blow ur pastor oooo Posted: at 12-11-2010 01:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 12-11-2010 01:18 PM (13 years ago) (m) pastor no do anything now.na u i go blow next
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 12-11-2010 01:18 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
nickyvil at 12-11-2010 01:26 PM (13 years ago) (m) haha funny Posted: at 12-11-2010 01:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 12-11-2010 01:31 PM (13 years ago) (m) hahaha.thanks bros
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 12-11-2010 01:31 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
nickyvil at 12-11-2010 01:46 PM (13 years ago) (m) haha ha ur welcome Posted: at 12-11-2010 01:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 12-11-2010 02:07 PM (13 years ago) (m) hahahaha thanks 4 welcoming me
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 12-11-2010 02:07 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
welcome for blowing ur pastor Posted: at 12-11-2010 02:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nickyvil at 12-11-2010 02:13 PM (13 years ago) (m) hahahahaha u tight fall my hand Posted: at 12-11-2010 02:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kaycee22 at 12-11-2010 02:13 PM (13 years ago) (m) @nickyvil e be lyk say u wan colect 1 blow 7 akpus? Anyway welcum 2 our blow show, terryblow ur wife don dey flash me againoooo. Posted: at 12-11-2010 02:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nickyvil at 12-11-2010 02:20 PM (13 years ago) (m) na try m oo cos my blow dey fal trailer talkless u..i blow appear for planet pluto Posted: at 12-11-2010 02:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 12-11-2010 02:26 PM (13 years ago) (m) kaycee see our church members don dey come one by one.soon dem go receive their healing.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 12-11-2010 02:26 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
nickyvil at 12-11-2010 02:34 PM (13 years ago) (m) who? Posted: at 12-11-2010 02:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |