Posted: at | |
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Abeg no blow us oh good Reply
| |||||
HAHAHA Reply
| |||||
you don mis-think bro emeka for satan... Reply
| |||||
thats good Replyreally funny lol Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Abeg,tell dat Afin wey dey for ur side say make she dey carefull bcos u r HIGHLY BLOWABLE!!! Reply
| |||||
dat one mean say u need glasses and i go borrow u my own Reply
| |||||
U know say i no dey use glasses but me i see dat pikin wey bode take dey warm body as Afin.Ok sorry,glorified Afin!!! Reply
| |||||
Shey broda emeka no die sha? ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
hahahahahahahaha.....Nice one, Terry.. Reply![]()
| |||||
i love all your comments my pals and those that does not want to laugh abeg laugh small even if na ha,i ne mean say make u laugh hahahahahaha.oya start lauging and u can laugh beta than that. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: florish4love on 2-11-2010 04:29 PM dat one mean say u need glasses and i go borrow u my own abi u no dey sell glases sales girl? I PREFERED TO BE CALLED DOCTOR ARAB DE SURGEON RULES
| |||||
Quote from: florish4love on 2-11-2010 04:29 PM dat one mean say u need glasses and i go borrow u my own i go use kiss blow u hard for mouth ooo! A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 2-11-2010 09:50 PM Quote from: florish4love on 2-11-2010 04:29 PM dat one mean say u need glasses and i go borrow u my own i go use kiss blow u hard for mouth ooo!I PREFERED TO BE CALLED DOCTOR ARAB DE SURGEON RULES
| |||||
Quote from: emmajenic1 on 2-11-2010 04:26 PM Abeg,tell dat Afin wey dey for ur side say make she dey carefull bcos u r HIGHLY BLOWABLE!!! lol ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
na to blow e wan sample like broda emeka Reply![]()
| |||||
'? ReplyI PREFERED TO BE CALLED DOCTOR ARAB DE SURGEON RULES
| |||||
I KNOW NO WETIN CARRY KISS COME DIS MATTER O, DEM DEY TALK BETTER THING HE DEY TALK OF KISS ABE NA WETIN DE HUNGRY AM, U BETTER TALK UR MIND Reply
| |||||
Quote from: JOLAOLUWA on 5-11-2010 10:33 AM I KNOW NO WETIN CARRY KISS COME DIS MATTER O, DEM DEY TALK BETTER THING HE DEY TALK OF KISS ABE NA WETIN DE HUNGRY AM, U BETTER TALK UR MIND abeg help me ask I PREFERED TO BE CALLED DOCTOR ARAB DE SURGEON RULES
| |||||
Quote from: terryworld on 1-11-2010 08:43 PM one sunday,i go church and our pastor say make we close we eyes and blow the satan.na im i close my eyes and i come see satan,then i started blowing him.i win satan and come dey shout thank u Jesus.after i open my eyes,everybody shout say na brother emeka mouth i blow u blow am for dream inside
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest