Posted: at | |
| |||||
wetin him jam ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 7-12-2010 12:54 PM wetin him jam WHO BE DAT?
| |||||
na royone, i dey ask Reply![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 8-12-2010 12:43 PM na royone, i dey ask DEM TELL YOU SAY I DEY DO QUESTION AND ANSWER SECTION? ![]()
| |||||
This is nice and encouraging. Just keep it up. Reply
| |||||
Quote from: roughedge on 6-11-2010 04:24 PM Quote from: omotoyosolabisi on 6-11-2010 04:14 PM haaaaaaaaaaaaaaaaaaaa very funny TANX BABEfor wetin
| |||||
Quote from: jokeakin on 8-12-2010 01:06 PM This is nice and encouraging. Just keep it up. I WILL DIA.......
| |||||
Quote from: roughedge on 8-12-2010 01:00 PM Quote from: Skypon2002 on 8-12-2010 12:43 PM na royone, i dey ask DEM TELL YOU SAY I DEY DO QUESTION AND ANSWER SECTION?![]() rough edge, ur brain dey touch ooooo ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: onyi2010 on 8-12-2010 01:30 PM Quote from: roughedge on 6-11-2010 04:24 PM Quote from: omotoyosolabisi on 6-11-2010 04:14 PM haaaaaaaaaaaaaaaaaaaa very funny TANX BABEfor wetin see question oo ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 8-12-2010 02:40 PM Quote from: onyi2010 on 8-12-2010 01:30 PM Quote from: roughedge on 6-11-2010 04:24 PM Quote from: omotoyosolabisi on 6-11-2010 04:14 PM haaaaaaaaaaaaaaaaaaaa very funny TANX BABEfor wetin see question oo ![]()
| |||||
Quote from: roughedge on 8-12-2010 07:56 PM Quote from: Skypon2002 on 8-12-2010 02:40 PM Quote from: onyi2010 on 8-12-2010 01:30 PM Quote from: roughedge on 6-11-2010 04:24 PM Quote from: omotoyosolabisi on 6-11-2010 04:14 PM haaaaaaaaaaaaaaaaaaaa very funny TANX BABEfor wetin see question oo ![]() wetin we go do am now? ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 8-12-2010 02:38 PM Quote from: roughedge on 8-12-2010 01:00 PM Quote from: Skypon2002 on 8-12-2010 12:43 PM na royone, i dey ask DEM TELL YOU SAY I DEY DO QUESTION AND ANSWER SECTION?![]() rough edge, ur brain dey touch ooooo ![]() the tin dey get partial contact. A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 10-12-2010 07:48 AM Quote from: Skypon2002 on 8-12-2010 02:38 PM Quote from: roughedge on 8-12-2010 01:00 PM Quote from: Skypon2002 on 8-12-2010 12:43 PM na royone, i dey ask DEM TELL YOU SAY I DEY DO QUESTION AND ANSWER SECTION?![]() rough edge, ur brain dey touch ooooo ![]() the tin dey get partial contact.
| |||||
Quote from: roughedge on 10-12-2010 03:52 PM Quote from: terryworld on 10-12-2010 07:48 AM Quote from: Skypon2002 on 8-12-2010 02:38 PM Quote from: roughedge on 8-12-2010 01:00 PM Quote from: Skypon2002 on 8-12-2010 12:43 PM na royone, i dey ask DEM TELL YOU SAY I DEY DO QUESTION AND ANSWER SECTION?![]() rough edge, ur brain dey touch ooooo ![]() the tin dey get partial contact. ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
hahahahahaha Replyno be him we dey fire oo na him brain we dey fire. A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
na so i tell am oooooooo Replyhim brain con dey shame, com dey malfunction self ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
nna i tire 4 the dude. ReplyE bi like say he go do brain transplant cos his original brain no get NAFDAC number,batch number,production date and expirly date. So i suggest brain transplant be done immediately. Let him exchange his wit mosquito's own. A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
mosquito brain go fail am oooo Replymake them give am plant brain Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
ok now any how any how make dem arrange anytin replace the original brain even if na butterfly own,make him dey manage 4 the main time. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)