RELATIONSHIP AND THE NATION (Page 3)

Date: 06-11-2010 8:23 pm (13 years ago) | Author: ebony ogs
1 2 [3]
- juleshotluv at 7-11-2010 01:13 AM (13 years ago)
(f)
OMO and MDS, na dey same topic una still dey discuss at all?
Posted: at 7-11-2010 01:13 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diplomatik at 7-11-2010 01:14 AM (13 years ago)
(f)
ok thanks sis...u did well...u know say i no trust this babes around my sweetie Tongue Cheesy

Posted: at 7-11-2010 01:14 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omorewa at 7-11-2010 01:15 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: diplomatik on  7-11-2010 01:14 AM
ok thanks sis...u did well...u know say i no trust this babes around my sweetie Tongue Cheesy

am no more you sis again Shocked Sad Lips Sealed

Posted: at 7-11-2010 01:15 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diplomatik at 7-11-2010 01:17 AM (13 years ago)
(f)
u're my sis na..i dey talk of the other babes..no be u na Tongue Grin

abeg omo no disturb my head dis night .. i'm njoying my baileys Tongue Grin

Posted: at 7-11-2010 01:17 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omorewa at 7-11-2010 01:20 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: diplomatik on  7-11-2010 01:17 AM
u're my sis na..i dey talk of the other babes..no be u na Tongue Grin

abeg omo no disturb my head dis night .. i'm njoying my baileys Tongue Grin


husband dey drink beer... iyawo dey drink baileys,,,, both of you go con born shayo master Grin Grin Grin Grin Grin Grin

today go dey great oo hope ya bed is stable Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 7-11-2010 01:20 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diplomatik at 7-11-2010 01:22 AM (13 years ago)
(f)
lmao...kai ! our pikin no go drink Tongue him papa go soon stop sef Grin

Posted: at 7-11-2010 01:22 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omorewa at 7-11-2010 01:23 AM (13 years ago)
(f)
hehehehe

Posted: at 7-11-2010 01:23 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 7-11-2010 01:30 AM (13 years ago)
(m)
yes oh tell het well well sweetie
Posted: at 7-11-2010 01:30 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- mydicksweet at 7-11-2010 01:33 AM (13 years ago)
(m)
where have u been my jelofrice.my suger pie
Posted: at 7-11-2010 01:33 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- 1daful at 7-11-2010 04:48 PM (13 years ago)
(f)
na wetin the poster ask be this

Posted: at 7-11-2010 04:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Michro at 7-11-2010 05:12 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: 1daful on  7-11-2010 04:48 PM
na wetin the poster ask be this
.

Posted: at 7-11-2010 05:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3]