Michro at 7-11-2010 08:16 PM (13 years ago) (m) So wetin u dey try tell me poster?
Ur username is paragonac........abi?
no wonder u get paragon brain
Hehehehehe
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 7-11-2010 08:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 7-11-2010 08:21 PM (13 years ago) (m) How na? how ur side bros?.......shey everything dey jolly?
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 7-11-2010 08:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Michro at 7-11-2010 08:24 PM (13 years ago) (m) How na?
how ur side bros?.......shey everything dey jolly?
Bros, I thank God o. God just dey surprise me with beta beta things o...
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 7-11-2010 08:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 7-11-2010 08:26 PM (13 years ago) (m) So u don dey chop am alone? u no fit call make we enter the place together?
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 7-11-2010 08:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
steph85 at 7-11-2010 08:32 PM (13 years ago) (f) Abeg call me too make I folo enjoy Posted: at 7-11-2010 08:32 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xter at 7-11-2010 08:36 PM (13 years ago) (m) Steph.......u wan follow us go abi? I pity u small
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 7-11-2010 08:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
steph85 at 7-11-2010 08:38 PM (13 years ago) (f) No pity oh cos me I get backup Posted: at 7-11-2010 08:38 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xter at 7-11-2010 08:43 PM (13 years ago) (m) I know wetin i go do u Just no tell anybody say i wan kidnap u ooooo
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 7-11-2010 08:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xena15 at 7-11-2010 08:58 PM (13 years ago) (f) Lol
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 7-11-2010 08:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 7-11-2010 09:00 PM (13 years ago) (m) Xena the warrior princess Season what?
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 7-11-2010 09:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyiis at 7-11-2010 09:02 PM (13 years ago) (f) I know wetin i go do u
Just no tell anybody say i wan kidnap u ooooo
huh ??
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 7-11-2010 09:02 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
steph85 at 7-11-2010 09:05 PM (13 years ago) (f) Hunnnnnnnnnnnnn Posted: at 7-11-2010 09:05 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xter at 7-11-2010 09:06 PM (13 years ago) (m) Onyiis Wetin u dey do online dis time? Broda go vex ooo
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 7-11-2010 09:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Gbravo at 8-11-2010 11:51 AM (13 years ago) (m) THAT IS GIRLS FOR YOU , WHEN EVER ANYTHING YOU ARE DOING WITH THEM TRY TO BE FAST AND WISE AND AT THE SAME TIME DON,T TRY TO MUCH FORWARD Posted: at 8-11-2010 11:51 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
xena15 at 8-11-2010 01:49 PM (13 years ago) (f) @xter,na d final season,d final showdown u dey see so o!
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 8-11-2010 01:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ParaGonAC at 10-11-2010 04:19 PM (13 years ago) (m) My man Na you know Watin day into that Game. No time for Yori Yori Again Posted: at 10-11-2010 04:19 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
I SEE Posted: at 10-11-2010 04:22 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Wat a senseless post
this is the first time i am seeing reason with you. Posted: at 10-11-2010 04:37 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lol Posted: at 10-11-2010 04:40 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |