WEDDING BELLS 2010: (BHL72) (Page 8)

Date: 08-11-2010 11:10 am (14 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 ... 5 6 7 [8] 9
- onyiis at 4-12-2010 05:51 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: mydicksweet on  4-12-2010 04:45 PM
U dis gurl wey no gree show me...........................brb

heheheeeeeeeeeeee !! i hope u don recover ?  Grin Grin Grin

Posted: at 4-12-2010 05:51 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- tyabo at 4-12-2010 06:12 PM (14 years ago)
(m)
me sef i dun vex i dey do my own wedding 2 9te  Angry Angry Angry
bt come ooo if i marry now no more boogie woogie around Sad Sad Sad
congrats BHL a.k.a WS PATRICK OBAHIAGBON.
Posted: at 4-12-2010 06:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 4-12-2010 06:33 PM (14 years ago)
(m)
Nope not until u show me the koko Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-12-2010 06:33 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sixtyhoneyy at 5-12-2010 12:47 AM (14 years ago)
(f)
nice one anyway
Posted: at 5-12-2010 12:47 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 6-12-2010 09:22 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: mydicksweet on  4-12-2010 06:33 PM
Nope not until u show me the koko Grin Grin Grin Grin


Thank God u are laughing  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 6-12-2010 09:22 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- qunodinga at 6-12-2010 12:15 PM (14 years ago)
(f)
i was here
Posted: at 6-12-2010 12:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 6-12-2010 12:32 PM (14 years ago)
(f)
Happy Married Life BHL72
once again.. CONGRATS
Welcome to the CLUB

Posted: at 6-12-2010 12:32 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Michro at 6-12-2010 12:37 PM (14 years ago)
(m)
Sophie na wetin be this na?

Posted: at 6-12-2010 12:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 6-12-2010 12:44 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Michro on  6-12-2010 12:37 PM
Sophie na wetin be this na?

wetin happen?

d wedding don finish naaaaaaaa
i dey congratulate am
for a succesful weding

Posted: at 6-12-2010 12:44 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Michro at 6-12-2010 01:07 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  6-12-2010 12:44 PM
Quote from: Michro on  6-12-2010 12:37 PM
Sophie na wetin be this na?

wetin happen?

d wedding don finish naaaaaaaa
i dey congratulate am
for a succesful weding
Ok

Posted: at 6-12-2010 01:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 7-12-2010 10:56 AM (14 years ago)
(f)
Congrats na the naming ceremony me dey wait for now

Posted: at 7-12-2010 10:56 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 7-12-2010 11:11 AM (14 years ago)
(f)
Abi oooooooooo

Posted: at 7-12-2010 11:11 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 7-12-2010 12:11 PM (14 years ago)
(f)
heheheheheeeeeeeeeeeee

Posted: at 7-12-2010 12:11 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- donuche at 21-01-2011 01:26 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: omorewa on  8-11-2010 11:27 AM
congrats lady...

so sohie you on FB?



yess ooo.
Posted: at 21-01-2011 01:26 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bhl72 at 21-01-2011 12:12 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: tyabo on  4-12-2010 06:12 PM
me sef i dun vex i dey do my own wedding 2 9te  Angry Angry Angry
bt come ooo if i marry now no more boogie woogie around Sad Sad Sad
congrats BHL a.k.a WS PATRICK OBAHIAGBON.

na me get all these pseudonyms abi?
Posted: at 21-01-2011 12:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bhl72 at 21-01-2011 12:18 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on  7-12-2010 10:56 AM
Congrats na the naming ceremony me dey wait for now

chai, Sophie and Onyiis, make una give me small time na? abi na wed today do naming ceremony next day? At least we go attend another person own b4 I do my next programme na? Pikin wey no gree senior another no dey plan well o and certainly, I wan senior another newly wed for NP.
Posted: at 21-01-2011 12:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 22-01-2011 02:42 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: bhl72 on 21-01-2011 12:18 PM
Quote from: onyiis on  7-12-2010 10:56 AM
Congrats na the naming ceremony me dey wait for now

chai, Sophie and Onyiis, make una give me small time na? abi na wed today do naming ceremony next day? At least we go attend another person own b4 I do my next programme na? Pikin wey no gree senior another no dey plan well o and certainly, I wan senior another newly wed for NP.


Now u don senior Priceless , so tell me when to come over for the naming ceremony  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 22-01-2011 02:42 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- bhl72 at 24-01-2011 11:03 AM (14 years ago)
(m)
no wahala...
Posted: at 24-01-2011 11:03 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 25-01-2011 11:42 AM (14 years ago)
(f)
heheheheheeeeeeeeeeeeeee !!! ok then

Posted: at 25-01-2011 11:42 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 25-01-2011 01:56 PM (14 years ago)
(f)
priceless go senior me

Posted: at 25-01-2011 01:56 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 5 6 7 [8] 9

Featured Discussions