Posted: at | |
Quote from: terryworld on 9-11-2010 02:45 PM u wey dey kindergaten.bode abeg no spoil 4 bed ooo you no see the yellow pawpaw apple wey take dey close to me like that... use whisky clear your eye, you go see,
| |||||
bode that girl wey dey beside na mountain of fire. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
I be innocent, my parents never show me something like that. ReplyWhen you smile at me, i can't help but feel loved.
| |||||
I be innocent, my parents never show me something like that. ReplyWhen you smile at me, i can't help but feel loved.
| |||||
Apple Reply
| |||||
Quote from: terryworld on 9-11-2010 03:33 PM bode that girl wey dey beside na mountain of fire. which one be mountain of fire again???
| |||||
Quote from: desiresluv20 on 9-11-2010 03:40 PM I be innocent, my parents never show me something like that. i like u jare we dey d same level
| |||||
hahahaha una one kill me i don laugh sotee i fall for ground abeg my people no dey teach me somthing like that Reply
| |||||
Ladymorgana.. wetin we dey teach you.. everyone here are burn against.... I lie??? Reply
| |||||
I was here. ReplyWhen you smile at me, i can't help but feel loved.
| |||||
holy ladymorgana. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Yarn her oo.. say we be bunch of holy souls for here ooo Reply
| |||||
Quote from: bodeniyi on 9-11-2010 04:49 PM Ladymorgana.. wetin we dey teach you.. everyone here are burn against.... I lie??? hehe burn against indeed
| |||||
Shey I lie ni Florish??? Reply
| |||||
e bi like say that red tin 4 the center of that apple na the seed?bode ansa ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
you no lie Replyna original burn against but me i no burn against ooooooooooooo
| |||||
you no lie Replyna original burn against but me i no burn against ooooooooooooo Quote from: terryworld on 9-11-2010 04:59 PM e bi like say that red tin 4 the center of that apple na the seed?bode ansa haaaaaaaaaaaaaaaaaa terry wetin ur eye see reach dat one i dey go find toyosi make she come talk her mind
| |||||
na now i see say even you sef ur own mind dirty pass salanga lolz Reply
| |||||
but the thing look like the seed.florish shey na the seed.? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
i no know Replymaybe bode go sabi am sha
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot