lonelysnow at 1-11-2008 01:32 PM (16 years ago) (m) first love na past matter... na future and present love dey board na Posted: at 1-11-2008 01:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 1-11-2008 01:39 PM (16 years ago) (m) Abi?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 1-11-2008 01:39 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lonelysnow at 1-11-2008 01:40 PM (16 years ago) (m) na so Posted: at 1-11-2008 01:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
eagleseyez at 1-11-2008 01:50 PM (16 years ago) (m) i dey wonder de kind of guy wey go dey fantasize for 7 yearz, why woman no go take man clean ground if dem too matter like this.... EVE!!!!! see wetin u cause for man, anyway God don give u penalty on top this offence, make i no open my mouth becos i dey vex Posted: at 1-11-2008 01:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Elmizzy at 2-11-2008 12:34 AM (16 years ago) (m) i dey wonder de kind of guy wey go dey fantasize for 7 yearz, why woman no go take man clean ground if dem too matter like this.... EVE!!!!! see wetin u cause for man, anyway God don give u penalty on top this offence, make i no open my mouth becos i dey vex
D Guy suppose don move on cuz there are many fishes in the river Posted: at 2-11-2008 12:34 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
akjasper at 2-11-2008 01:18 AM (16 years ago) (m) 1st love still remain de best no matter wht. Posted: at 2-11-2008 01:18 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Elmizzy at 2-11-2008 02:46 AM (16 years ago) (m) @akjasper No be all d time OH Posted: at 2-11-2008 02:46 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
akjasper at 2-11-2008 03:08 AM (16 years ago) (m) So wht time then?? Posted: at 2-11-2008 03:08 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Elmizzy at 2-11-2008 03:37 AM (16 years ago) (m) Its only wen its genuine like dis one sum 1st loves are not always good to remember sef but dis one has sumtin to carry away from d relationship dats y its dis way Posted: at 2-11-2008 03:37 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
prencess at 2-11-2008 08:52 PM (16 years ago) (f) l know book those days na
hummmm who be ur teacher Posted: at 2-11-2008 08:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Elmizzy at 3-11-2008 09:47 AM (16 years ago) (m) Nah we dey teach in those days Posted: at 3-11-2008 09:47 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
eagleseyez at 3-11-2008 09:56 AM (16 years ago) (m) hmmmm, first love?............i dey vex Posted: at 3-11-2008 09:56 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
digitalman at 3-11-2008 10:08 AM (16 years ago) (m) yes its normal to still be in lost with ur 1st lost after 7yrs of break up. good Posted: at 3-11-2008 10:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Elmizzy at 3-11-2008 10:26 AM (16 years ago) (m) yes its normal to still be in lost with ur 1st lost after 7yrs of break up. good
Nah lost abi love cuz i need to know ur own opinion well u mean say d guy don loss............lol Posted: at 3-11-2008 10:26 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
solazed at 3-11-2008 10:29 AM (16 years ago) (m) the first cut (love) is the deepest
Most wanted for not how much I do but for how much I put into the doing <a href=" http://www.animatio Posted: at 3-11-2008 10:29 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
digitalman at 3-11-2008 10:30 AM (16 years ago) (m) yes bcos as for me love is lost, the guy don lost be that. Posted: at 3-11-2008 10:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Elmizzy at 3-11-2008 12:37 PM (16 years ago) (m) U gat a point but thats for u sha Posted: at 3-11-2008 12:37 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
digitalman at 3-11-2008 12:38 PM (16 years ago) (m) and for u too, if u can understand Posted: at 3-11-2008 12:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Elmizzy at 3-11-2008 01:26 PM (16 years ago) (m) Me i no even believe in love until u dey prepare for marraige...... nah my own be that Posted: at 3-11-2008 01:26 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
digitalman at 3-11-2008 01:48 PM (16 years ago) (m) good luck for ur own Posted: at 3-11-2008 01:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |