WHY IS IT THAT AFRICAN LADIES ARE SO TITILLATING SEXY. NOTICEABLE BEAUTIFUL. BUM- BASTIC ELEGANT. AND TITS-MATIC JOLYFICATE. I ADMIRES AND APPRECIATE THEM ALWAYS .
Posted: at 10-11-2010 06:52 AM (14 years ago) | Upcoming
ebonyxxx at 10-11-2010 03:47 PM (14 years ago) (m)
Quote from: omorewa on 10-11-2010 03:33 PM
Quote from: ebonyxxx on 10-11-2010 03:24 PM
Quote from: omorewa on 10-11-2010 02:46 PM
thanx poster............ african queen was here..lol
NA TRUE TALK BE THAT EVEN SELF ANYTIME I SEE THAT LOOK 4UR EYES THEM. HMMMMMMMMM!!! MY BODY DEY SHIVER ME TIMBER
HOW YOU DEY 2DAY OMO WEY DEY BEAUTIFULLY BUTIFUUUUUUUUU
i am great and you? nice post
OMO-B MINE , MINE , MINE!!! THAT YR FOTO IN GREEN, NA WAHHHHHH OOOOO THIS IS WAT IAM TALKING ABOUT. MYYYYYYYYY GOOOOODNESSS YOU DEY BEAUTIFUL. HABA!!! MAKE I DEY THINK OF THE WORD TO QUALIFY YOU. WHAOOOOOOOOO THANK U
Posted: at 10-11-2010 03:47 PM (14 years ago) | Upcoming
ebonyxxx at 10-11-2010 04:08 PM (14 years ago) (m)
Quote from: bitte on 10-11-2010 03:53 PM
CHEII SEE TOASTING I RUN FAST>>>>
AFRICANNNNNNNNN MAN! IF NA THOSE ON THE OTHER SIDE NOW WEY NO GET MEAT FOR BONES (U KNOW THOSE I MEAN) NA SO UNA GO SHAKE LIKE LEAVES, DEY CARRY BAGS AND LIGHT ROLLER FOR THEM.
FELA SAID IT " SE TI WA NI O - MI O FE" ME I WANT AM , I LIKE AM, I APPRECIATE AM, AND I NO DEY ASHAME TO DECLARE IT!!!
Posted: at 10-11-2010 04:08 PM (14 years ago) | Upcoming