Women, The most beautiful vehicle in the world (Page 4)

Date: 11-11-2010 12:36 pm (13 years ago) | Author: Blessing Edet
1 2 3 [4] 5 6
- sophiebaby at 11-11-2010 02:27 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 11-11-2010 01:55 PM
Quote from: sophiebaby on 11-11-2010 01:39 PM
who fit drive my PICANTO?
push am come ma end
enof applicant

for sailors only

Posted: at 11-11-2010 02:27 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 11-11-2010 02:29 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: tyabo on 11-11-2010 02:18 PM
Quote from: blessedme on 11-11-2010 02:13 PM
Quote from: mykelly on 11-11-2010 02:01 PM
i can only prove beyond all reasonable doubt until a take a trip with this car of yours,@poster..
u go fit drive ma TOUREG JEEP
abeg i no fit shout
lyk say u know d kind jeep wey i LOVE 2 dey drive(TOUAREG JEEP)presently dats d 1 am driving bt its kinda old. so pls will u b my new TOUAREG JEEP ? Wink Wink Wink Wink
u sure say u go fit?
Posted: at 11-11-2010 02:29 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- tyabo at 11-11-2010 02:31 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 11-11-2010 02:29 PM
Quote from: tyabo on 11-11-2010 02:18 PM
Quote from: blessedme on 11-11-2010 02:13 PM
Quote from: mykelly on 11-11-2010 02:01 PM
i can only prove beyond all reasonable doubt until a take a trip with this car of yours,@poster..
u go fit drive ma TOUREG JEEP
abeg i no fit shout
lyk say u know d kind jeep wey i LOVE 2 dey drive(TOUAREG JEEP)presently dats d 1 am driving bt its kinda old. so pls will u b my new TOUAREG JEEP ? Wink Wink Wink Wink
u sure say u go fit?
shebi na me promise u say i go upgrade u to FERARI no wahala..abi u no wan upagrade ?
Posted: at 11-11-2010 02:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 11-11-2010 02:32 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: tyabo on 11-11-2010 02:23 PM
Quote from: blessedme on 11-11-2010 02:20 PM
Quote from: tyabo on 11-11-2010 02:05 PM
Quote from: blessedme on 11-11-2010 01:48 PM
Quote from: tyabo on 11-11-2010 01:34 PM
Quote from: blessedme on 11-11-2010 01:29 PM
Quote from: tyabo on 11-11-2010 01:24 PM
Quote from: blessedme on 11-11-2010 01:21 PM
Quote from: tyabo on 11-11-2010 01:18 PM
Quote from: blessedme on 11-11-2010 01:03 PM
Quote from: my*****sweet on 11-11-2010 12:55 PM
Poster tell me why is ur vehicle so expensive?
cos they are d  best
neva get spoil till "thy kingdom come"

Blessedme i disagree wid u on dat..
e depend on ow u take handle ya vehicle b4 e go spoil
bt u said it doesnt get spoilt til thy kingdom come..which is a foul dere..vehicle wey no dey last pass 10years e dun xpire..d headlights go dun flat finish..
if u no handle am well y e no go spoil huh?
abeg i no fit shout oo
no bi wen u don over drive am go make d head light flat
abeg see ma hand dey up ooo
dat mean say dere life span 2 short b dat na since dem no fit take harsh conditions.. Grin Grin Grin Grin Grin Grin
u no no say them dey pamper vehicle make e no scratch
me i no dey pamper my car ooo dats y i prefer goin 4 dz olden dayz LAND ROVER cuz e dey last long..bt sha six months too much 4 me to change my car.. Grin Grin Grin Grin
na im be say ya pocket dey gidigba
e dey tanda !! so no shaking all u nid 2 do is 2 agree den i will upgrade u to FERARI.. Wink Wink Wink Wink Wink
my maintainance fee na pounds and dollars
Posted: at 11-11-2010 02:32 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 11-11-2010 02:33 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: tyabo on 11-11-2010 02:18 PM
Quote from: blessedme on 11-11-2010 02:13 PM
Quote from: mykelly on 11-11-2010 02:01 PM
i can only prove beyond all reasonable doubt until a take a trip with this car of yours,@poster..
u go fit drive ma TOUREG JEEP
abeg i no fit shout
lyk say u know d kind jeep wey i LOVE 2 dey drive(TOUAREG JEEP)presently dats d 1 am driving bt its kinda old. so pls will u b my new TOUAREG JEEP ? Wink Wink Wink Wink

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
see proporsal naaaaaaaaaaaaaaaaaaaa

Posted: at 11-11-2010 02:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 11-11-2010 02:34 PM (13 years ago)
(f)
i tire for this kain proposal oo
Posted: at 11-11-2010 02:34 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 11-11-2010 02:36 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 11-11-2010 02:27 PM
Quote from: blessedme on 11-11-2010 01:55 PM
Quote from: sophiebaby on 11-11-2010 01:39 PM
who fit drive my PICANTO?
push am come ma end
enof applicant

for sailors only
the vehicle go rot b4 sailor come back from offshore ooo
Posted: at 11-11-2010 02:36 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- faithaina at 11-11-2010 02:38 PM (13 years ago)
(f)
na wa oooooooooo np for real
Posted: at 11-11-2010 02:38 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- tyabo at 11-11-2010 02:40 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 11-11-2010 02:32 PM
Quote from: tyabo on 11-11-2010 02:23 PM
Quote from: blessedme on 11-11-2010 02:20 PM
Quote from: tyabo on 11-11-2010 02:05 PM
Quote from: blessedme on 11-11-2010 01:48 PM
Quote from: tyabo on 11-11-2010 01:34 PM
Quote from: blessedme on 11-11-2010 01:29 PM
Quote from: tyabo on 11-11-2010 01:24 PM
Quote from: blessedme on 11-11-2010 01:21 PM
Quote from: tyabo on 11-11-2010 01:18 PM
Quote from: blessedme on 11-11-2010 01:03 PM
Quote from: my*****sweet on 11-11-2010 12:55 PM
Poster tell me why is ur vehicle so expensive?
cos they are d  best
neva get spoil till "thy kingdom come"

Blessedme i disagree wid u on dat..
e depend on ow u take handle ya vehicle b4 e go spoil
bt u said it doesnt get spoilt til thy kingdom come..which is a foul dere..vehicle wey no dey last pass 10years e dun xpire..d headlights go dun flat finish..
if u no handle am well y e no go spoil huh?
abeg i no fit shout oo
no bi wen u don over drive am go make d head light flat
abeg see ma hand dey up ooo
dat mean say dere life span 2 short b dat na since dem no fit take harsh conditions.. Grin Grin Grin Grin Grin Grin
u no no say them dey pamper vehicle make e no scratch
me i no dey pamper my car ooo dats y i prefer goin 4 dz olden dayz LAND ROVER cuz e dey last long..bt sha six months too much 4 me to change my car.. Grin Grin Grin Grin
na im be say ya pocket dey gidigba
e dey tanda !! so no shaking all u nid 2 do is 2 agree den i will upgrade u to FERARI.. Wink Wink Wink Wink Wink
my maintainance fee na pounds and dollars
b4 i tell u say na NAIRA,POUNDS, DOLLARS, OR EURO i wan use dey maintain u ?
Posted: at 11-11-2010 02:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tyabo at 11-11-2010 02:41 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 11-11-2010 02:33 PM
Quote from: tyabo on 11-11-2010 02:18 PM
Quote from: blessedme on 11-11-2010 02:13 PM
Quote from: mykelly on 11-11-2010 02:01 PM
i can only prove beyond all reasonable doubt until a take a trip with this car of yours,@poster..
u go fit drive ma TOUREG JEEP
abeg i no fit shout
lyk say u know d kind jeep wey i LOVE 2 dey drive(TOUAREG JEEP)presently dats d 1 am driving bt its kinda old. so pls will u b my new TOUAREG JEEP ? Wink Wink Wink Wink

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
see proporsal naaaaaaaaaaaaaaaaaaaa
SOPHIE no come put sand sand 4 my garri ooo  Wink Wink Wink Wink
Posted: at 11-11-2010 02:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 11-11-2010 02:42 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 11-11-2010 02:36 PM
Quote from: sophiebaby on 11-11-2010 02:27 PM
Quote from: blessedme on 11-11-2010 01:55 PM
Quote from: sophiebaby on 11-11-2010 01:39 PM
who fit drive my PICANTO?
push am come ma end
enof applicant

for sailors only
the vehicle go rot b4 sailor come back from offshore ooo

beta for the engine oooooooo Grin Grin Grin

Posted: at 11-11-2010 02:42 PM (13 years ago) | Addicted Hero

Quote from: tyabo on 11-11-2010 02:41 PM
Quote from: sophiebaby on 11-11-2010 02:33 PM
Quote from: tyabo on 11-11-2010 02:18 PM
Quote from: blessedme on 11-11-2010 02:13 PM
Quote from: mykelly on 11-11-2010 02:01 PM
i can only prove beyond all reasonable doubt until a take a trip with this car of yours,@poster..
u go fit drive ma TOUREG JEEP
abeg i no fit shout
lyk say u know d kind jeep wey i LOVE 2 dey drive(TOUAREG JEEP)presently dats d 1 am driving bt its kinda old. so pls will u b my new TOUAREG JEEP ? Wink Wink Wink Wink

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
see proporsal naaaaaaaaaaaaaaaaaaaa
SOPHIE no come put sand sand 4 my garri ooo  Wink Wink Wink Wink

pls make the garri well make i see first..
abi na IKWERRE garri?

Posted: at 11-11-2010 02:42 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dorro at 11-11-2010 02:43 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: tyabo on 11-11-2010 02:18 PM
Quote from: blessedme on 11-11-2010 02:13 PM
Quote from: mykelly on 11-11-2010 02:01 PM
i can only prove beyond all reasonable doubt until a take a trip with this car of yours,@poster..
u go fit drive ma TOUREG JEEP
abeg i no fit shout
lyk say u know d kind jeep wey i LOVE 2 dey drive(TOUAREG JEEP)presently dats d 1 am driving bt its kinda old. so pls will u b my new TOUAREG JEEP ? Wink Wink Wink Wink
UR HAND DON WEAK FOR STEARING; U NO FIT DRIVE FINE ESPECIALLY FOR LONG DISTANCE ROUGH ROAD  Grin Grin
Posted: at 11-11-2010 02:43 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- desiresluv20 at 11-11-2010 02:56 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omoyemmmy on 11-11-2010 12:50 PM
HMMMMMMMM,
DO U SAY WOMEN=VEHICLE.
WELL U AR RIGHT.BUT WHAT ARE GUY=2?
Guys are the DRIVERS

Posted: at 11-11-2010 02:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 11-11-2010 02:58 PM (13 years ago)
(m)
All of una here dont spoil finish i no fit stay with ppl wey no be born again
Posted: at 11-11-2010 02:58 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 11-11-2010 03:00 PM (13 years ago)
(f)
pls can i be born again in ya church?

Posted: at 11-11-2010 03:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- desiresluv20 at 11-11-2010 03:02 PM (13 years ago)
(m)
Please, Where can I get 2010 model? I'm in desperate need of it. And secondly, my mechanic advice me to change the engine of the current one to new brand one, but I don't know how.

Posted: at 11-11-2010 03:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- desiresluv20 at 11-11-2010 03:03 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mydicksweet on 11-11-2010 02:58 PM
All of una here dont spoil finish i no fit stay with ppl wey no be born again
I see, clone born again

Posted: at 11-11-2010 03:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 11-11-2010 03:04 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 11-11-2010 02:42 PM
Quote from: blessedme on 11-11-2010 02:36 PM
Quote from: sophiebaby on 11-11-2010 02:27 PM
Quote from: blessedme on 11-11-2010 01:55 PM
Quote from: sophiebaby on 11-11-2010 01:39 PM
who fit drive my PICANTO?
push am come ma end
enof applicant

for sailors only
the vehicle go rot b4 sailor come back from offshore ooo

beta for the engine oooooooo Grin Grin Grin
ok ooooooooooo
Posted: at 11-11-2010 03:04 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 11-11-2010 03:05 PM (13 years ago)
(f)
haha

Posted: at 11-11-2010 03:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6