blessedme at 11-11-2010 03:06 PM (14 years ago) (f) Poster tell me why is ur vehicle so expensive?
cos they are d best neva get spoil till "thy kingdom come"Blessedme i disagree wid u on dat.. e depend on ow u take handle ya vehicle b4 e go spoil bt u said it doesnt get spoilt til thy kingdom come..which is a foul dere..vehicle wey no dey last pass 10years e dun xpire..d headlights go dun flat finish.. if u no handle am well y e no go spoil huh? abeg i no fit shout oo no bi wen u don over drive am go make d head light flat abeg see ma hand dey up ooo dat mean say dere life span 2 short b dat na since dem no fit take harsh conditions..  u no no say them dey pamper vehicle make e no scratch me i no dey pamper my car ooo dats y i prefer goin 4 dz olden dayz LAND ROVER cuz e dey last long..bt sha six months too much 4 me to change my car..  na im be say ya pocket dey gidigba e dey tanda !! so no shaking all u nid 2 do is 2 agree den i will upgrade u to FERARI..  my maintainance fee na pounds and dollars b4 i tell u say na NAIRA,POUNDS, DOLLARS, OR EURO i wan use dey maintain u ? na wetin u wan come use maintain me na Posted: at 11-11-2010 03:06 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 11-11-2010 03:08 PM (14 years ago) (f) bleach
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 11-11-2010 03:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 11-11-2010 03:09 PM (14 years ago) (f) pls make the garri well make i see first.. abi na IKWERRE garri? abeg hellep me ask am wella wether na KALABARI GARRI Posted: at 11-11-2010 03:09 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 11-11-2010 03:11 PM (14 years ago) (f) i can only prove beyond all reasonable doubt until a take a trip with this car of yours,@poster..
u go fit drive ma TOUREG JEEP abeg i no fit shout lyk say u know d kind jeep wey i LOVE 2 dey drive(TOUAREG JEEP)presently dats d 1 am driving bt its kinda old. so pls will u b my new TOUAREG JEEP ?  UR HAND DON WEAK FOR STEARING; U NO FIT DRIVE FINE ESPECIALLY FOR LONG DISTANCE ROUGH ROAD  lolzzz Posted: at 11-11-2010 03:11 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
I need job
When you smile at me, i can't help but feel loved. Posted: at 11-11-2010 03:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 11-11-2010 03:14 PM (14 years ago) (m) Poster tell me why is ur vehicle so expensive?
cos they are d best neva get spoil till "thy kingdom come"Blessedme i disagree wid u on dat.. e depend on ow u take handle ya vehicle b4 e go spoil bt u said it doesnt get spoilt til thy kingdom come..which is a foul dere..vehicle wey no dey last pass 10years e dun xpire..d headlights go dun flat finish.. if u no handle am well y e no go spoil huh? abeg i no fit shout oo no bi wen u don over drive am go make d head light flat abeg see ma hand dey up ooo dat mean say dere life span 2 short b dat na since dem no fit take harsh conditions..  u no no say them dey pamper vehicle make e no scratch me i no dey pamper my car ooo dats y i prefer goin 4 dz olden dayz LAND ROVER cuz e dey last long..bt sha six months too much 4 me to change my car..  na im be say ya pocket dey gidigba e dey tanda !! so no shaking all u nid 2 do is 2 agree den i will upgrade u to FERARI..  my maintainance fee na pounds and dollars b4 i tell u say na NAIRA,POUNDS, DOLLARS, OR EURO i wan use dey maintain u ? na wetin u wan come use maintain me na na KUWAIT DINAR i wan use service u oo...cuz pounds, euros, dollars nd even naira cannot maintain u..dz is to show u hw serious i'm. Posted: at 11-11-2010 03:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 11-11-2010 03:15 PM (14 years ago) (f) bleach
nobi small bleach ooo Posted: at 11-11-2010 03:15 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
tyabo at 11-11-2010 03:16 PM (14 years ago) (m) pls make the garri well make i see first.. abi na IKWERRE garri? no na HOLLANDIAN GARRI wey dem dey produce 4 IJEBU.. Posted: at 11-11-2010 03:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 11-11-2010 03:17 PM (14 years ago) (f) Poster tell me why is ur vehicle so expensive?
cos they are d best neva get spoil till "thy kingdom come"Blessedme i disagree wid u on dat.. e depend on ow u take handle ya vehicle b4 e go spoil bt u said it doesnt get spoilt til thy kingdom come..which is a foul dere..vehicle wey no dey last pass 10years e dun xpire..d headlights go dun flat finish.. if u no handle am well y e no go spoil huh? abeg i no fit shout oo no bi wen u don over drive am go make d head light flat abeg see ma hand dey up ooo dat mean say dere life span 2 short b dat na since dem no fit take harsh conditions..  u no no say them dey pamper vehicle make e no scratch me i no dey pamper my car ooo dats y i prefer goin 4 dz olden dayz LAND ROVER cuz e dey last long..bt sha six months too much 4 me to change my car..  na im be say ya pocket dey gidigba e dey tanda !! so no shaking all u nid 2 do is 2 agree den i will upgrade u to FERARI..  my maintainance fee na pounds and dollars b4 i tell u say na NAIRA,POUNDS, DOLLARS, OR EURO i wan use dey maintain u ? na wetin u wan come use maintain me na na KUWAIT DINAR i wan use service u oo...cuz pounds, euros, dollars nd even naira cannot maintain u..dz is to show u hw serious i'm. i no want dat one cos i no sabi im exchange rate abeg gimme pounds and euro and dollars wey i sabi Posted: at 11-11-2010 03:17 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
xena15 at 11-11-2010 03:19 PM (14 years ago) (f) Abeg i no fit laff
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 11-11-2010 03:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 11-11-2010 03:20 PM (14 years ago) (f) I need job
u come wit sailor degree? oya apply for sophie corner Posted: at 11-11-2010 03:20 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
tyabo at 11-11-2010 03:20 PM (14 years ago) (m) i can only prove beyond all reasonable doubt until a take a trip with this car of yours,@poster..
u go fit drive ma TOUREG JEEP abeg i no fit shout lyk say u know d kind jeep wey i LOVE 2 dey drive(TOUAREG JEEP)presently dats d 1 am driving bt its kinda old. so pls will u b my new TOUAREG JEEP ?  UR HAND DON WEAK FOR STEARING; U NO FIT DRIVE FINE ESPECIALLY FOR LONG DISTANCE ROUGH ROAD  i'm a gud driver wit 5 decades wealth of xperience..so i can go anywhere dat is goable wit car.. Posted: at 11-11-2010 03:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 11-11-2010 03:21 PM (14 years ago) (f) pls make the garri well make i see first.. abi na IKWERRE garri? no na HOLLANDIAN GARRI wey dem dey produce 4 IJEBU.. lolzz Posted: at 11-11-2010 03:21 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
i can only prove beyond all reasonable doubt until a take a trip with this car of yours,@poster..
u go fit drive ma TOUREG JEEP abeg i no fit shout lyk say u know d kind jeep wey i LOVE 2 dey drive(TOUAREG JEEP)presently dats d 1 am driving bt its kinda old. so pls will u b my new TOUAREG JEEP ?  UR HAND DON WEAK FOR STEARING; U NO FIT DRIVE FINE ESPECIALLY FOR LONG DISTANCE ROUGH ROAD  i'm a gud driver wit 5 decades wealth of xperience..so i can go anywhere dat is goable wit car.. At last you succeeded in enlarging your coast.
When you smile at me, i can't help but feel loved. Posted: at 11-11-2010 03:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 11-11-2010 03:23 PM (14 years ago) (m) Poster tell me why is ur vehicle so expensive?
cos they are d best neva get spoil till "thy kingdom come"Blessedme i disagree wid u on dat.. e depend on ow u take handle ya vehicle b4 e go spoil bt u said it doesnt get spoilt til thy kingdom come..which is a foul dere..vehicle wey no dey last pass 10years e dun xpire..d headlights go dun flat finish.. if u no handle am well y e no go spoil huh? abeg i no fit shout oo no bi wen u don over drive am go make d head light flat abeg see ma hand dey up ooo dat mean say dere life span 2 short b dat na since dem no fit take harsh conditions..  u no no say them dey pamper vehicle make e no scratch me i no dey pamper my car ooo dats y i prefer goin 4 dz olden dayz LAND ROVER cuz e dey last long..bt sha six months too much 4 me to change my car..  na im be say ya pocket dey gidigba e dey tanda !! so no shaking all u nid 2 do is 2 agree den i will upgrade u to FERARI..  my maintainance fee na pounds and dollars b4 i tell u say na NAIRA,POUNDS, DOLLARS, OR EURO i wan use dey maintain u ? na wetin u wan come use maintain me na na KUWAIT DINAR i wan use service u oo...cuz pounds, euros, dollars nd even naira cannot maintain u..dz is to show u hw serious i'm. i no want dat one cos i no sabi im exchange rate abeg gimme pounds and euro and dollars wey i sabi Blessedme u dun fall my hand finish na..oya bring ur ear make i whisper in2 ur ear so dat SOPHIE no d xchange rate.. Posted: at 11-11-2010 03:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 11-11-2010 03:25 PM (14 years ago) (m) i can only prove beyond all reasonable doubt until a take a trip with this car of yours,@poster..
u go fit drive ma TOUREG JEEP abeg i no fit shout lyk say u know d kind jeep wey i LOVE 2 dey drive(TOUAREG JEEP)presently dats d 1 am driving bt its kinda old. so pls will u b my new TOUAREG JEEP ?  UR HAND DON WEAK FOR STEARING; U NO FIT DRIVE FINE ESPECIALLY FOR LONG DISTANCE ROUGH ROAD  i'm a gud driver wit 5 decades wealth of xperience..so i can go anywhere dat is goable wit car.. At last you succeeded in enlarging your coast. yes na abi hw u c am ? Posted: at 11-11-2010 03:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Congrats
When you smile at me, i can't help but feel loved. Posted: at 11-11-2010 03:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stanbutto at 12-11-2010 10:27 AM (14 years ago) (m) yes u right! but,
WE HAVE
TEAR RUBBER BELGIUM DIRECT BELGIUM AND SECOND HAND
Proof me wrong or right
Please email me on ..... [email protected] where i can get tear rubber. my blood dey hot Posted: at 12-11-2010 10:27 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
blessedme at 12-11-2010 11:25 AM (14 years ago) (f) lolzz Posted: at 12-11-2010 11:25 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
simele at 12-11-2010 12:10 PM (14 years ago) (m) accident is bound to occur
no!! this are the only vehicle that never have accident on the way ha ha ha then don't understand u Posted: at 12-11-2010 12:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |